NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:42pm On Jun 12, 2015 |
Physika: lwkmd
Guys e don do na Stan nd spark una wan finish d fightin 2day  ANOTHER.... GOOOOAAAALLL  Am skillful nd i know it ...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:41pm On Jun 12, 2015 |
Whre 2el sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:40pm On Jun 12, 2015 |
lwkmd
Guys e don do na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:39pm On Jun 12, 2015 |
Ayima: Why are people just scoring anyhow today? No b smal thin fr d haus ooo Welc |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:38pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: Yoú go recieve your pay bro... Keep scoring! Better |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:37pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: na for pc u dey watch the movies Copied to fone... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:35pm On Jun 12, 2015 |
IamYhudii: house pls, i heard mob for d next batch has started but i don't know aw true it is. I need ur genuie responses pls, has it in ur various schools? dnt mind d house ish.. We jux havin fun.. As fr ur questn, no official news fr nw.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:30pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: Lol..... All players go come do clean up for haus oo.. The way am seeing this, she wont release the cheque book and i dnt have Atm... Lool.. Stan nor joke wi me oo.. Make i no go..... Remember...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:25pm On Jun 12, 2015 |
horladmejy: Asin i just dey laugh for real o....asin for real.  Laf wan kil me fr whr i dey bro Ah tel u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:24pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:21pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:19pm On Jun 12, 2015 |
See HOMO-ERECTUSES:..
dis 1 na ww3 ooo..
Whre babatawa fr gudnes sake |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:15pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:13pm On Jun 12, 2015 |
theSpark: Guy who deceived you like this? Go for an xray you'll see you have no missing rib.
Did you just liken yourself to a goat?  Bwahaha Abeg ah nor fit laf |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:12pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: Enjoy ur movie man.. I will up the pay when Annybens1993 agrees to release my cheque book... Na ur chekbuk she tie fr tip f wrapper nor b my pay...  Ah neva get ur tym, wen am redy u go pay me.. Lool |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:09pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:04pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: You just scored a brace
wonderful... Keep it up.. Eithr brace or hug ah no care.. Jux up d pay... *puts off jersey* Bak 2ma movie... Later
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:49pm On Jun 12, 2015 |
No shooting pls @theSpark  To whom it may concern GOOOOOAAALLLL @holardmejy Stancity ah don up ma game... Oya increase ma pay sharp sharp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:47pm On Jun 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:43pm On Jun 12, 2015 |
horladmejy: haha 4 goals half season smh weh no be Falcao  Na u sabi u hear... Na one goal u no fit scor since... Jux dey drible ursef fr lyn f bx18.. SMH fr u gidi gan., Loool |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:36pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: The season is half gone and na only 4 goals u don score and u dey chop $300k every week.. Bank is going dry... Lool Bur fans dey buy ma jersey na ehn coach |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:35pm On Jun 12, 2015 |
Hehehe..
Bwahahaha..
Lwkmd |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:30pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: you are not a prolific striker.. We go sell you at the end of the season...  Coach usef nor go wan try dt kinda tin.. i dlver wen necesari..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:24pm On Jun 12, 2015 |
hilsocial: u be him whatsapp friend abi? yes/no  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:22pm On Jun 12, 2015 |
horladmejy: lmaoo bro i can send you invitation letter later ok..  KariGo G.. Ntin do u.. Hehehe |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:19pm On Jun 12, 2015 |
Stancity: Na pounded yam be that Lol Ye.. babatawa sabi am... bur stingy Loool Goooooaalll ,,, ma 4th goal dz season.... Page 440 .. 2sho say i fast pass Bolt.. theSpark take note |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:17pm On Jun 12, 2015 |
horladmejy: lag..... Am not offering u a job yet....but i believe with u we can have all we want and want all of we i can take care of you to some extent for real  Bwahaha Wt z dz  D bold n Hot? Hehehehe |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:12pm On Jun 12, 2015 |
Una dey hia dey shout babaT... Meanwhil babatawa himsef dey somwhr dey flex...  *make i go wash ma hand* i dey com o
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:22pm On Jun 12, 2015 |
Victortwist: 2015 Batch B pre-mobilization workshop. 2nd- 6th June 2015 2 Briefing/Sensitizationof final year students and prospective corps members. 7th -11th June, 2015 3 Display of list of all approved programmes for institutions on NYSC portal for cross checking 12th - 21th June, 2015 4 Submission/Uploading of Senate/Academic Board Approved Result and Revalidation Lists by CPIs 22nd June - 11thJuly2015 5 On-line Registration by Foreign and Locally trained Nigerian Graduates 12th July- 14th July 2015 6 Notification to prospective Corps Members on their mobilization status 15 - 18th July, 2015 7 Delivery of print-outs to CPIS. 19th - 21th July, 2015 8 Verification of Complaints from prospective Corps Members in all NYSC state secretariats/ FCT 22nd - 29th July, 2015 9 submission of Marital/Ill-ill health by CPIs. 30thJuly - 17th August, 2015 10 Notification for on-line printing of call-up letters 19th August, 2015 11 Delivery of call-up letters to CPIs 27th - 29th August, 2015 12 On-line printing of call-up letters by Prospective Corps Members/Collection of call- up letters in the schools 27th - 31th August, 2015 13 Batch 'B' Orientation Course 1th - 21th September, 2015 Ur Source  ?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:12pm On Jun 12, 2015 |
deardevil: pls tell me will it affect mi It most likely nt gonna affect u Dz ur meme nawa |
Politics › Re: Change Starts With Us!! by Physika(f): 10:11am On Jun 12, 2015 |
Stancity: Baba mi... I dey loyal to ur govt o Oga boss u 2much |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:09am On Jun 12, 2015 |
|