Piboy's Posts
Nairaland Forum › Piboy's Profile › Piboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
jamiudarex:Better pepper my brother. ![]() |
jamiudarex:No be small thing bros. I even hated AIT then because they don't support Buhari. ![]() |
Dem dey always carry me go ni so nothing spoil. |
Update us if you don arrest am abeg. I no go mind if you quote me. Him type plenty for telegram. Dem too much. |
I remember when I was a fierce Buhari supporter, like I was a very good fan because of 'good' things I was told that he did in the 80s (who say make Dem never born me that time ). ![]() There was a night like that around that 2015 or 2014, I was passing and I saw Jonathan campaign poster, you need to see the way I vexed and tore it and I ran for my life. ![]() Omoh, if na for Buhari regime person tear baba poster and Dem catch am, I sure say na prison straight. ![]() I go just laugh whenever I remember. There are two options in this life, you're either a die hard Buhari fan or a smart fellow. ![]() |
Omoh I pity them if they are innocent o. Because police no go use the matter play. Dem go even vex endsars vex wey dey police body, na Dem go chop am. |
Very good news. Buhari has finally decided to resign after I presented it to him. I wish to see more of it on frontpage. |
Mehn Sorry for the loss bro. |
lefulefu:I casted one like that and she started to shout that Nairaland alpha males should stop disturbing her. ![]() |
Cerebellum:Baddddiefreek still dey? ![]() |
Na like this most Nairaland Yahoo Bois mumu reach.
One dey even call himself goldenpussy. Madd people. ![]() |
scofield114:You don high sir. Have you jailed those girls already? |
This is actually the real reason.
|
<command>mynd44ban<command> <command value=30 years> ![]() |
).
