Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:17pm On Dec 30, 2024 |
Peterzoom20: But Omo I carry hand for you, you sabi gbe people trabaye gan, abba don dey go collect tuwo on credit for him kids before you disappear. Abba is it true?🤣
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:14pm On Dec 30, 2024 |
AlphaNugget: After you don beg the guy.....a begger and more 🤔 Your garri too much. Now you no dey see clearly |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:12pm On Dec 30, 2024 |
koldrun: Congrats... Make I drop? You wan drop album? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:11pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: Goodnight Make Alphanugget blind if na you get this ticket |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:10pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: This criminal dey find who he one kidnap Imagine, when i pull up in my Lamborghini. He wan kidnapped superstar 🤣 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:08pm On Dec 30, 2024 |
AlphaNugget: If Una get mind make Una organise get together........all of Una wey base for Lagos, I wan use bottle scatter some of Una head!!! Poor man don talk. So you trek come the venue abi Shameless old man 🤣 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:55pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: So I am your role model? God forbid bathing You're my Presido |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:55pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: Not even funny Dey shine teeth Hope food dey to chop tomorrow? No sir, my drop? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:54pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: Not even funny Dey shine teeth Hope food dey to chop tomorrow? Go and participate in bet9ja free bet in opera mini |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:52pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: We dey see all your begging posts na Na your footstep i dey follow |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:51pm On Dec 30, 2024 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:50pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: Abeg my go sleep I dey wait since for Chelsea over 2.5 Them still nor do am Collect 1 goal from thier next match and add am to today game 🤣🤣 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:48pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: Na we you dey disturb with the begging after them don chop you Who is the "we" ? Bro think he's eèejo 🤣🤣 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:44pm On Dec 30, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Ipswich Town Vs Chelsea (2 - 0) On 30th December 2024 by PJtech: 10:41pm On Dec 30, 2024 |
Don't forget guys
"We're not in the title race" 🤣🤣 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:41pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: Sporty don collect their 9k back? Addict Sporty giveth, sporty taketh Any big deal? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:39pm On Dec 30, 2024 |
Chelshit dey loose, man yoo dey loose everywhere just quiet Nobody get strength to banter 🤣🤣 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:37pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: Then STFU and get off my mentions Your gun ba3 don off? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:36pm On Dec 30, 2024 |
AlphaNugget: You don dey make mouth nowadays....hmmm, this boy 😐 Junkie wetin do you 😡 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:35pm On Dec 30, 2024 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:34pm On Dec 30, 2024 |
Everyday365: Does anybody know any bookie wey dey accept kidneys as stake? 😞
I wan check something. 🥺 I can borrow you 1k with that your kidney as collateral |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:32pm On Dec 30, 2024 |
Samueltemi337: So if that game come as you come stake am with N20 you nor go regret? How much you wan make he put am? You keep money for him hand |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:47pm On Dec 30, 2024 |
Puntingnoob2: 499BB9F
NCAA 23k odds
Pjtech joeblaze26 reloadedisraelp Ok boss But you forgot to drop your house address join |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:10am On Dec 30, 2024 |
Last game for the year 2024. As government don introduce tax i don quit sportybet tfn
2025 i pack go bet365 and stake
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:23pm On Dec 29, 2024 |
Odaro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:54pm On Dec 29, 2024 |
DiskJockeyNaMum: so una tink say that bst koldrun go do giveaway pesin wey scam una weeks bck with fake giveaway walai na just mumus full here  You this bstd always hiding under this moniker to talk trash everytime, while trying to be nice with that your main account. Nothing good will come your way 2025 if you keep up with this disgusting act |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:40pm On Dec 29, 2024 |
AlphaNugget: No allow God punish you ohh Your eye don clear? Abi na me jinx am 😞 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:19pm On Dec 29, 2024 |
Milan match fit end 1-1 like that |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:11pm On Dec 29, 2024 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:04pm On Dec 29, 2024 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:59pm On Dec 29, 2024 |
Reggzy: you nor quit again? 2024 don end? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:37pm On Dec 29, 2024 |
I hear wehn from Alabi yesterday and today
Make i collect giveaway stake NBA sleep |