Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by PJtech: 11:21am On Jan 06, 2025 |
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:55pm On Jan 05, 2025 |
[quote author=Samueltemi337 post=133594826][/quote]Hope say no be your share you wan gimme.. no worry if na like that |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:35pm On Jan 05, 2025 |
I never see money i go dey book game. Now i don miss giveaway 😫
Nawa o. Anybody we whine me tonight go collect ajeh |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:18pm On Jan 05, 2025 |
Samueltemi337 ogun dey kee you |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:11pm On Jan 05, 2025 |
Money na water
God bless you boss oyewale0001 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:06pm On Jan 05, 2025 |
Game don boommm... E enter with ease, no stress whatsoever
Make una show me love abeg |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:30pm On Jan 05, 2025 |
Samueltemi337 make i give you my freebet tomorrow game
Book game (fit be calendar ticket) make we share profit when e boom
Just 2k freebet |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:20pm On Jan 05, 2025 |
Carndidlaydid how have you been? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:18pm On Jan 05, 2025 |
Nah Puntingnoob bb i go boom next... the guy dey show potentials of a good punters. Most of is games are close |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:17pm On Jan 05, 2025 |
oyewale0001: I pray it enter ooo. The guy have really tried. I saw the sign Yesterday. I wish to give him tithe this night I really hope the game enter.. i no dey joke with that guy game. Na stake power Bleep me up Let's be hopeful... All the best |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:11pm On Jan 05, 2025 |
Sam2310: C7C0FA
10 🏀 60+ odds
oyewale0001 One more to glory... E pain me i no stake this game😭 I sent the game to someone sha.. e go fund me if e boom Goodluck to y'all |
Programming › Re: How Much Will Set Up This Small Office by PJtech(op): 5:50pm On Jan 05, 2025 |
Babangidapikin: no if the equipment's are brand new
New Laptop Acer Predator Helios 300 16GB Intel Core Ultra 7 SSD 1T ===2.6 Million DJI Osmo Mobile Se Smart Mobile Gimbal ===273k but price varies, you could get a cheap one for 50k Not neccessary it should be the same model like the one in the picture. I just want to know how much can setup something like that( i wan budget 300k) |
Programming › Re: How Much Will Set Up This Small Office by PJtech(op): 5:48pm On Jan 05, 2025 |
Dundalk: you don see food chop today, just asking..
 Aired successfully |
Programming › Re: How Much Will Set Up This Small Office by PJtech(op): 5:48pm On Jan 05, 2025 |
obiekunie01: that predator with the docker is about 2.5m for UK used. go figure the rest. Are you joking? |
Programming › How Much Will Set Up This Small Office by PJtech(op): 5:29pm On Jan 05, 2025 |
Good day guy, so this year i plan to dive into the world of webmasters. So I'll like to enquiry the cost of this setup I love something similar to this. Can 300k setup this from scratch?
The laptop Computer Wifi Router Desk Chair
|
|
Romance › Re: How Sports Betting Ruined My Life by PJtech: 12:54pm On Jan 05, 2025 |
AllBlack: I swear if you beg me in the name of Allah, I will send you small money. You dey cry for betting but I don chop betting money till I become sportybet GOLD MEMBER which means I bet more than 200k monthly. Please don't take me seriously oh Can i drop aza for the 5k pls🙏 |
|
Food › Re: by PJtech: 9:51pm On Jan 04, 2025 |
Well said |
Romance › Re: 100k No Dey Last Again by PJtech(op): 9:05pm On Jan 04, 2025 |
Puntingnoob: Yes. I use sofascore and I dey calculate am Ok If you go later book mention me abeg |
Romance › Re: 100k No Dey Last Again by PJtech(op): 8:56pm On Jan 04, 2025 |
Puntingnoob: Yes. Go book am go for the under market. I have no strength Do you always check stats? |
Romance › Re: 100k No Dey Last Again by PJtech(op): 8:52pm On Jan 04, 2025 |
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:36pm On Jan 04, 2025 |
Samueltemi337: 25/50
Enjoy See how you dey do.. You dey move like Alpha and Reality |
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:28pm On Jan 04, 2025 |
Samueltemi337: Pjtech that guy really send you something? I go lie for you? |
|
|
|