Plusmej's Posts
Nairaland Forum › Plusmej's Profile › Plusmej's Posts
1 (of 1 pages)
Thank God 4 a life well spent......See as Dolapo dey shine......dz woman fine no b small Thank God for anoda job opportunity...............@ least na person go dey on gen 4 d dead n na person go dey secure d place.......cleaner sef no go carry last. D Undertakers b lyk....so na Buhari b dz? Mama wait small make we mark him face wella. RIP mama Oloore Gbogbo wa la o gbeyin arugbo wa o |
How they buried ke? Sorry o op she is to be buried on Nov 25th, her birthday. Get your findings right and stop this fake news. |
That guy in yellow be like "Wetin be all dis nah.....how I go take use the expo wey dey my pocket nw" |
ZUBY77:Try to create an animal and let's see how long it'll survive. No mata wat don't tag human like u animal all in the name of not being happy wit the way they rule. Abroad is fun, why not get a visa and travel out to human being land cuz u r tired of living in d same land wit animals. Rmba u av friends in dz same land sha and claiming to b living in animals land means u r nt exempted. Why not venture into politics, contest for a post, win election and let's see how ur performance will be lauded and applauded. #JustSaying. Eeem.....sry for prying. #MyOpinion. |
Hahahahahahahahahaha................Na to change direction lowo kan. |
Nonsense or no nonsense the guy is making his money. At least his story line is diff 4rm those who will end dia film in Babalawo's shrine, talk of decency....ori e wa mbe, nt a film where u'll see adults exposing their body all in d name of making money n becoming a star. Hate him or not He'll never stop receiving awards and recognition. If u claim he z using technology. what is technology meant for....is it 2 b laughing n waving @? Kunle carry on jare.....more knowledge IJN. |
Picture or........#Idonbilivit. |
Why running...she no wan get married ni? Show us d picture of where she was running and where she bursted into tears..............cos na so so laffta me I dey see o. |
The boy is cute sha |
1 (of 1 pages)