PlutoPJ's Posts
Nairaland Forum › PlutoPJ's Profile › PlutoPJ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)
If not for few bad eggs over 1.5 longshot go dey sail well like this Some people go still win from am sha |
Puntingnoob:With 2 red cards? Nah |
Min withdrawal na €40 ![]()
|
Puntingnoob:Lol, wetin dem talk |
Zyxz8a Gmmwjn |
oyewale0001:Play my longshot boss |
Puntingnoob:You don try am? |
This sam2310 block me lol 😂😂 I don't remember having any issues with him. What are you feeling like boi🤮 |
Well I don win €30 already. Let me check if I would be able to withdraw without issues |
Samueltemi337:Na mumu go deposit sha. For 2026 make God take me if I ever fall for this cheap scam |
WhiteIverson:Hopefully e boom |
Draws just dey play for this world cup |
Samueltemi337:Yes |
WhiteIverson:Nah brr
|
Puntingnoob2:Dem no dey send email o |
Puntingnoob2:The site no dey load well sef |
Puntingnoob2:The bet bonus na after deposit or when? |
Drforsuiciders:I don give up |
Mumu Ghana don ruin all my remaining long shot. Bet don hard |
Congratulations boss oyewale0001: |
A moving man will meet his luck |
Make una help me ehhh. Portugal dem send come today I go dey trust dat fake GOAT 😭😭. 19k cashout gone Sweet ticket binned once again. Possible cut 1 again
|
Portugal to win Ronaldo to score hattrick penalty |
PlutoPJ:24 tickets at the Day 1 of world cup 2026. Total bet of 8k Day 6 and it's remaining just 7 tickets with total cashout of 25k I hope to get something from this 😫😫 |
stacyadams:Congrats bro... Check my profile |
gracias124:Continue your ways, you will one day reap what you sow. I promise you that |
gracias124:E dey prof!le |
koldrun:Bro nothing dey for now. I broke pass church rat |
A moving man will meet his luck |
Xoxo take my pains away 💔 |
Had series of 1 cut last week and I was telling myself it'll get better. Doesn't look like it gon get better anytime soon 😕 |
Samueltemi337:You no go understand well bro. If I start to dey talk wetin I dey pass through ehn. Omo I dey try my best bro. I deserve the best 😥😫 |
