PlutoPJ's Posts
Nairaland Forum › PlutoPJ's Profile › PlutoPJ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)
Barka de Salah sir telim |
Puntingnoob:Where una dey see SP |
Samueltemi337:Boss check WhatsApp please. E dey urgent |
PinkNature:E go be |
Omo 😡😡 |
PinkNature:Miracle drop small thing gimme na |
![]() |
😥😥 |
mayorall:More sale sir, please when is your next laptop ga sir 😭 |
Haaa, laptop giveaway how did I miss this 😭😭 You no fit tag me Samueltemi337 |
Samueltemi337:Bro |
Arsenal fans so stingy. So nobody can sponsor GA for here |
RollinTNDA:Sha no come here to lament again. We dgaf |
Any Arsenal fans here? Make e show love |
Arsenal fans how we go celebrate this one now. Make we begin dey drop? |
RollinTNDA:Game wey dem don fix you calm down put am for tickets stake your hard earned money. Small time now you go begin shed tears |
This season no really bad like that sha. Although no reasonable profits but there've been series of winnings I've counted my losses and moved on already. We go again next season But still one last weekend to wrap it up. Hopefully mother luck smile on us |
betshopagent:You dey get am clear these days. Congratulations |
gracias124:Only losers quit. Abi you don see someone that is winning quit before? |
Just type "Congratulations" and claim it
|
richmanrichard:Oh ok |
richmanrichard:Run for me too na. Make I fo sub |
betshopagent:Thank you boss |
betshopagent:Check my soggy. Thanks |
oyewale0001:Ok sir, noted. Have a great week ahead |
Good morning sir oyewale0001. Please can I use your bonus for today Give me an opportunity today hopefully luck shines on me Have a blessed week ahead sir |
betshopagent:Congratulations |
Puntingnoob:I always play your games almost everyday, all cut or 2 and days wey many go cut But games wey we suppose win together you chop am alone. Shior |
Ebenezer2021:I no understand no be him put am 5 naira by himself. No be so he dey always play en games Why en dey shout like say e suppose put am 5k |

