Politics › Re: Hisbah Police Commands Barber To Shave A Man’s Hair In Kano State (Pix, Video) by PNomsule: 1:45am On Jul 21, 2022 |
BATified2023: what about all Christian ticket in d south east? Can there ever be a Muslim Muslim ticket in Kano? Why?! Not sure how some of yall reason, like... |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:42pm On Jul 18, 2022 |
Keeper why u dey monkey na |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:39pm On Jul 18, 2022 |
Ekpekus: All these laser wey dem dey shine for players eyes... Make CAF/FIFA do something about it. This is even biased na, why laser to our ladies |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:38pm On Jul 18, 2022 |
Pls ban dis female commentator abeg |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:32pm On Jul 18, 2022 |
The female commentator, na dat Mbonu girl abi?
75mins disadvantaged yet we held on... impressive |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:23pm On Jul 18, 2022 |
The female commentator, na dat Mbonu girl abi?
75mins disadvantaged yet we held on... impressive |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:21pm On Jul 18, 2022 |
9mins to go... such a long time |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:15pm On Jul 18, 2022 |
Alozie dey enter my eye oooo abi make I close am?! |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:14pm On Jul 18, 2022 |
 Luckysbab: Mentally stressed with updates. Wondering how watching the match itself will be like sef.
We dey try for Naija - Living on the edge mostly. |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:09pm On Jul 18, 2022 |
Fine babe Alozie lie down waste time na |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:07pm On Jul 18, 2022 |
humberjade: I am done jare, can't watch this sh*t (cheat) show again.
If they make it to the shootouts, I will be back. 
Go girls! And if they lose out at the penalties... then the wait go be waste of our time oooo |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 11:04pm On Jul 18, 2022 |
Foodforthought: I doubt those 9 girls can hold out till pens. If they do they should be awarded national honours. Or they could well be on drugs  Fun intended |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:59pm On Jul 18, 2022 |
 Vipro: This one dey find money to do hair,na why she dey dash cards up and down |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:58pm On Jul 18, 2022 |
SF defend ooooo |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:57pm On Jul 18, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:49pm On Jul 18, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:46pm On Jul 18, 2022 |
 prinsam30: this man no even know wetin him dey sub |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:44pm On Jul 18, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:41pm On Jul 18, 2022 |
LienwaltAbel: The worse thing be say Dem no one shift to defensive game what a coach. Make dem defend till the 90 abeg... |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:40pm On Jul 18, 2022 |
 Okobola146: her voice no even sweet self. She take voice resemble lalasticlala |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:39pm On Jul 18, 2022 |
VAR another red na... ur fada VAR |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:36pm On Jul 18, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:34pm On Jul 18, 2022 |
Time no dey gree move again sef |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:33pm On Jul 18, 2022 |
Would it be a straight out penalty or extra time, should the falcons draw the match? |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:26pm On Jul 18, 2022 |
|
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:23pm On Jul 18, 2022 |
 cocococo: Honestly! I wish she can just shut up! The Nigerian woman just dey vex me. |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:20pm On Jul 18, 2022 |
This female commentator oooooooo, u dey pain my ear |
Sports › Re: Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 by PNomsule: 10:05pm On Jul 18, 2022 |
Ayinde just messed up
Time to sacrifice Onumonu asap
And why are South Africans excited? Huh |
Sports › Re: WAFCON 2022: Ajibade Voted Woman Of The Match In Super Falcons’ Win Vs Cameroon by PNomsule: 4:49am On Jul 15, 2022 |
More attention should be given to the Falcons than the Eagles if not total neglect of the latter and see the Falcons guaranteed to impress on the world stage. |
Politics › Re: We Can No Longer Campaign For Tinubu - Northern APC Christians by PNomsule: 7:54pm On Jul 12, 2022 |
Great2017: You only view things from one perspective. What if Tinubu loses? Hahahahaha... Nice clapback |
Sports › Re: Southampton Signs Super Eagles Midfielder Joe Aribo From Rangers by PNomsule: 4:33pm On Jul 10, 2022 |
Na Bench be dat  |
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by PNomsule: 9:48am On Jul 05, 2022 |
sirrotex: How serious are you about this? I know someone who has a MFB license in Lagos for sale Very serious... Not an MFB, as we don't want to be collecting deposit money. Strictly a Finance House, for emphasis, a lending licensed Finance House. |