Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 63 pages)
Oghos1: etis for browsing still remains d best bro.nor be only u empty-hen do ooo three times dem take my credit and even on my bday,i don tire for dem,thank God for porting process wey don come |
[quote author=C•S•0™]Na MTN sure pass . #Everywhere_You_Go [/quote]wey deduct 100 naira sharp from my credit on my birthday for wetin i nor know,na blow,i mean glo sure pass |
odizeey: no b u b trouble shooter,na ur gbagaun dey find my troubleu c y i list u join people wey dey find trouble |
IamTitanium: sure.....if u're a good girl, I can evn keep u till next yearnow i undastnd |
[quote author=Marilyn_Nash]I thought this was a family,so i want the best for my family,so what?crucify me. Just adhering to the Golden rule plus we're in different fields. Wish you the very best pokemon,hbd once again.[/quote]thnks and we are one family,if not trouble shooters lyk mickey,me and odizee will not be tolerated here.don't know what realy happened but whateva it is pls just let go cos of christ |
Thnks to all whose names i didn't mention for all d bday wishes. |
IamTitanium: I have a confession!!ok |
I wanna say a very THANKS to adex,affrey,odizee,texyz,faith,my bank manager,zellie,bezally,stanley,swagalord,bernie,ken,sylva,tunechi,titanium,nash,dr y2k6.even as u guys celebrate with me may u live to be celebrated ijn. |
Adex097: Happy birthday to POKEMON!!!!!!! aka Poky baby .[quote author=Affrey]Happy birthday pokemon,i wish u long life and prosperity. Thanks adex and affrey |
Mickey7: confusedi meant today don finish |
Just now just now,new year day don finish,so quick. |
Online clearance pls start naaaaaaa cos auchi poly av started lectures nd it was as a result of ASUU/fg fight |
Adex097: wow.....happy bday in advance sis.thnks |
Adex097: happy new year sis... Wow...Jan is your birthday month too? Which day?2morow |
[quote author=Dibu_Ojerinde]lol ....na winner been dey post last nyt oh ..... We dey share d account ... lol .... U fit handle one glass of amarula? ....b4 u go drunk, disgrace me 4 here ....make i buy u sprite [/quote]i nor want sprite,i fit manage magnum cream |
odizeey: u don chop ur own finish?i don chop tire,i nor fit eat again |
Dibu dibu i hail ooo,dibu when dey provoke un-necesarily ystrday,for dat one amarula drink is on you,na joke i dey oooo b4 u go vex again.hw ur side? |
Happy new yr to y'all and hapi birthday in advance to me |
Just passing,odizee d rice don ready? |
Happy birthday vincvin |
HBD titanium |
Congrats stanley |
Ken excel: Like seriously aren't u guys goin to churchyes for me,don't know of odas |
tsleazy: hmm....good timingu av come again |
Adex097: lol....ask him na..thnks all d same |
Panoply: PS, in writing, also means "post script" or "post scriptum" in latin.thnks |
Dyla: sorry to disappoint you but i can't start an e-fight cos i have better things to do*so matured*its not worth it.simple! |
[quote author=Dibu_Ojerinde]see matured mind wey no know P.S . . . [/quote]*ignores him* |
Adex097: Play Stationits not playstation in dat contest cos i saw it in mickey's post |
[quote author=Dibu_Ojerinde]That is just the dude that fits you. . . You are lucky he is on ban. You would have been lashed!![/quote]*ignores him* |
Mickey7: holy!hahaha u got my mistake,ok detriment |
[quote author=Dibu_Ojerinde]and you think that you did not waste your mb quoting me.. . . . Fun you said.. I tot Matured minds have outgrown fun..[/quote]if shooting knock out is ur definition of fun,then its not mine neither was dis post directed @ u when u quoted it and began to turn it into e fight.just relax |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 63 pages)

[/quote]wey deduct 100 naira sharp from my credit on my birthday for wetin i nor know,na blow,i mean glo sure pass

