Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 63 pages)
Faith93: my dear I for ignore am, bt d guy is jst being annoyn...e be lyk say e dey try to win dat most annoying male wey dem don reserve specially for odi-izéh |
[quote author=Dibu_Ojerinde]dis guy is seriously campaigning for "most ignored" ....lol[/quote]no he isn't,he is making sense,and i like d post |
Faith93: hey, wats ur problem...r u fustrated or wat...cos u've BN all around d thread lookn for sum1 to exchange wrds wit...go settle ursef bro.sister u don end d guy career u nor even pity am,hahahaha prof dibu has been lashed by faith |
odizeey: wetyn sef. Oya bring ur no. mk i call uodi-izéh don tire for me,no wori i nor go too disturb una |
[quote author=oliseh.com]Smart one bro....u read my mind[/quote]solem solem she no gree vex,dem wan make u carry vex enter new yr |
odizeey: No. Wen no dey goi know say if n body nor try d num,u must try am,now i c where ur title comes into play.odi-izéh. |
odizeey: dis is to prove hw annoying u r ![]() |
Faith93: I don't understand dear.dey said they are voting and odizee was yabbing me so i yabb him too |
Faith93: Hey, its d last day of the d year 2013...op u guys are ready for d passova nyt cos I am.I greet y'all!by his grace i am,i just dey op say dem no go throw knock dey make people run nhow,greetings sister ,api new year |
Faith93: Hey, its d last day of the d year 2013...op u guys are ready for d passova nyt cos I am.I greet y'all!c one beta person,odizeey clear road for for beta babe to pass,shebi i first tell u say dem nor dey drag ur title with u,e can pain ![]() |
Oya who dey road i beg shift small make i pass,omo dis people wan reach 1800 in my absence,God nor go gree 4 una |
odizeey: no dey force am e,na u go win most annoyingdat one na reserved position for u na,dem nor dey drag am with u,lol. |
[quote author=Dibu_Ojerinde]song of the year.. Tonight by Fun[/quote]i prefer odogwu by samsung ft chioma jesus and revelation by jesus culture,those are my songs of d year. |
[quote author=Dibu_Ojerinde]what is this ![]() I go nominate you for most hated oh![/quote]let me beg on her behalf*whispers*fear let u* |
odizeey: Onli me for 3 categories. One love my people i love u allFYM,it was done out of pity. |
Oghos1: While d votes are being collated, here's a little brain teaser for u all.foolishly shd be d answer |
Dem say i dey razz and i be gud girl,dem say i dey annoy people and i dey make people hapi,i will tell 4 u people. |
Ken excel: Lol....If ah hearu try u hear,but i nor like college of edu or poly sef,am now an under graduate and dat tym don pass |
[quote author=oliseh.com]its all in d past dear.,u r now an undergraduate [/quote]yes ooo and a federal university under graduate for dat mata |
[quote author=Dibu_Ojerinde]how do u think i became jamb registrar [/quote]e nor easy to be dibu ojerinde |
ditrix: a whole dibu,twenty yrs. U must b impeachedhahahaha |
ditrix: Mrs pokemon, God is good,dis yr is our yryes ooo |
[quote author=Dibu_Ojerinde]its a lie ....its 4 years! [/quote]av gained admission so i stayed for 3 yrs,no vex i nor quick modify d post,prof prof |
[quote author=Dibu_Ojerinde]don't get your hopes up.. Thanks to swagger, am still around.. ![]() if antispam bot can't stop me. You certainly won't..[/quote]hahaha prof dibu nor too boast oo cos anti spam fit wait of 1799 for u |
oyivwi stanley: @pokemon thank God for you, but mine was much more than yours, if you considers urs terible, mine is teribly terible. but God did it for me too. but God knows bestyes oo i thank him |
Mickey7: wow.tnk God u finally made it.ok mickey |
[quote author=oliseh.com]@poky,.......4yrs?? ![]() we ll c in ben town[/quote]3 yrs cos i finished sec sch 2010 i mistakely wrote 4 b4 nd e don quick smbody quote am.yes oo can't wait to c u,adex,ken and mickey d trouble shooter. |
D only network dat takes ur credit within seconds and takes dem days to return it back.empty-hen |
[quote author=Dibu_Ojerinde]wow ......i realy thank God for you ...... Wish you the best as you finaly enter uniben ma[/quote]thnks |
ditrix: Pardon me to ask wat ur biggest mistake of 2013 was.d thing i regert d most is very terrible and i don't want to remember it cos it was because of admission,but admission hard me sha,thank God for uniben for given me admission,after four jamb attempts without scoring below 200 in any,i stayed @ home for three years because my parents said uniben or nothing,i could av made ekpoma,when they saw my zeal i attempted abraka and came out well they had a rethink and began to regret why they did not allow me go to anoda university,it was three terrible yrs,i felt like dying but God rescued me,how painful,but thank u jesus for everything. |
OSUU9: So @ last our data as regards admission hv bin uploaded on kofa pageu re just knowing,welcome bck from sabatical |
E be like say anoda list nor go show,so *packs her bag and runs to uniben*bye guys. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 63 pages)


[/quote]yes ooo and a federal university under graduate for dat mata
[/quote]e nor easy to be dibu ojerinde
[/quote]av gained admission so i stayed for 3 yrs,no vex i nor quick modify d post,prof prof
