Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 63 pages)
Ken excel: U too like cake....see her headomo c me c one midget,oviakpo clear road for me before i slap u join ground.ken d trouble shooter |
odizeey: We go load stoke city today like recharge cardi be think say u don comot for man u |
Happy birthday y2k62 sorry for wishing u late cos i was busy op u kept my cake |
Faith93: I had to skip frm 1637......to gt to dis page..una dey try wella, more ekpo to una elbow |
Faith93: I had to skip frm 1637......to gt to dis page..una dey try wella, more ekpo to una elbownor mind dem |
Adex097: hehehe...den you're OYO...cos I won't answer yoUmake i call u make u nor answer first |
Adex097: AHna dat name i go prefer to call u if we resume |
just passing |
Mawning all |
Dis approach won't work as there are too many threas,not all are aware and how can they vote when they are not aware.my humble opinion |
emasco7: oboy...see treking frm page 1323....kenneth u don slip?... evenin palsur last post was dec 14th and u said u were trekking from page 1323,dis is a new method of seeking attention*better luck lying next time* |
Ken excel: Eyah..poky sowi.....wait for 2023for what?by then most of my dream would av been achieved |
[quote author=naijaboiy][/quote]ok but no tnks am exercising my legs |
Ken excel: And y is she shoutin?i don't shout i just speak to clearify people and in dis case i don't know d truth u are talking about maybe u can tell us |
Just passing |
Row2bad: DELSU ADMISSION isnt base on merit na RUNS...even dose dat score well in d p.utme cnt find dia name.........God dey.......no be only dem sha but their own dey very obvious,my oluwa is involved |
soloswag: haaaa.....babe u surpose knw say me no fit 4get u naa.....u day ma mind oo.......so hw life naa....i don chec d next batch wen dem wan releas oo n ur name day dere..say amen if u luv it n meamen |
Affrey: aaaaaaah pls o yemi and i are just friendsits allowed |
odizeey: i smell heartbreak.there was neva nthing betwen us nd there won't b and i really smell jealosy emanating from u,ken and i just happen to be co aspirants |
Adex097: I am confused sef, should I be happy ,sad or angry ??be happy cos ASUU don call of strike and ur cristmas fowl don ready and ur pens trouser too and be sad say ken don snatch ur affrey ![]() |
odizeey: dats gudhmmm |
Ken excel: Hahaha..y u dy vex?no i nor vex its just dat evryone knows affrey na cso babe and u loving her go mean breaking ur head cos we go soon resume and i nor want make u resume with bandage ![]() ![]() ![]() |
Ken excel: Lol....come odiri who ask u make u put mouth? |
Ken excel: Hey...!!yipeeeeeeee |
Ken excel: hahaha.....pokemon oya bring ur mouth!!!please sir,i won't do it again*goes on her knees hands up and close only one eye,peeps if he is coming with d oda* |
Pls does n1 know of d centenary essay competition,i want to know who is eligible to apply cos where i for c am dem no write am. |
PatienceAl: ahn ahn. . .read d previous posts carefully lah. . .we dey kukuma ask o. . .me in particular don miss u ooo. . .how matas now. . .i hope say ur acceptance fee don ready. . .cos ur name must show 4 d next list ni. . .. . .na so e go be. . .c one beta person,yes ooo,even christmas cloth sef,i neva UEFA match since my dstv subscription expire and i dey miss dem well well,i nor even get lite for almost a week to watch highlight,d highlite wey i c na d one wey dem humble arsenal career mancity or so by 6:3 i shock wey i c am,i nor kno weda na d match be dat. |
Ken excel: Wow......I enjoy eatin 'beans and egg'.....T or D,,,,,,!!.story dat touch,na only beans u fit use,use ogbono join sef and even sour garri |
Oghos1: Gd morning sir. Pls o. Without being overly annoying.it was a slip of his hand,don't u know people sleep-type and dis for sure is one episode ![]() ![]() *runs away b4 ken sees her* |
Nobody on dis thread even asks of me any more,simply because delsu hasn't given me admission,every one and their clearance things and nobody cares about those that delsu hasn't admitted,so much for a friend,thnk you all for taking time to read.*walks away from the thread* |
![]() gud morning all.cso has spoken ![]() if them catch u enhhh ![]() |
Ken excel: Heyyyyy...hello everyone..i don't belive you until i see a link,shikenah. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 63 pages)
!!
+
+ 