Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 63 pages)
Dericinh: Hello fella good mawnin to u all...ESP....sir adex,odizeey,pokemon..stanly n d rest......ah know i'v misd alot but......since last night i was scrolling tru u'l previous post and i gently took my laptop to process whateva u guys said......and when i tried paying it was kinda impossible....dad told me to .call my uncle who is a lecturer and he said dah i shldn't not untill nex week @least......so been thinking...this CHIDI GUY WHO HAS BEEN CARRYING ALL POST..IS ACTUALLY A LIAR....AND A MISLEADING TUG..NO HARD FEELINGS............i also want to beg all of you 2 be patient...coz it wld pay u alot dan to rush into a thing ur nt sure of..........thanks.......s/o to affrey......once again good a.m.........welcome bck bro and thnks for d advise |
Happy birthday beezaly |
chidi2pus: i give screenshot the moment i payhey!so na lie b4,you enhhh |
I beg who don print uniben admission letter,shey na d one page wey dem dey open with putme***** username and password? |
. |
. |
How i wish i av subcription to watch it |
odizeey: just pay get ur code n kip itok,b4 monday i go don know d documents for online clearance.*sighs*dem don already nickname me madam online when i neva even start clearance,all na clearance |
Ghyft: THIS CAUGHT ME UNAWARES............ooo sowi dear |
Quatermaine: That does not stop you from Paying.i av my moni i just dey fear say after acceptance i go need dem for online clearance dats y am waiting to c sm1 dat did and d documents dat were requested. |
chidi2pus: GLY-B23880****thnks bro u too bam |
odizeey: go pay u go see ur owni hear d thing b say my statement of result i neva collect am,d one i first collect for almost 7k my geography dem seize am and i need dem to write me anoda statement of result since dem don release am but d skul dey holiday,i neva collect lg of origin,affidavit,my money don ready sha but neva know if i go use all dis documents |
odizeey: no tell am o,chidi,winner go theif ur codemake e just write sample not necessarily e own |
chidi2pus: i just received a codeav u started ur online clearance after paying d acceptance fee or u need d code b4 u can start? |
chidi2pus: okre u serious?so what next step were u given? |
I just dey api say we don start @ all |
Quatermaine: O.M.G, it is true oh! Ai just created a ticket for acceptance fee..pls how did u create ur ticket? |
odizeey: dere is a way dat seemeth ryt but d end is destructionnthing is possible with uniben dats what av discovered now after all kofa came when we least xpected |
Texzy22: I just did mine nw acceptance fee is 45 000 but wen i tried application fee it says nt determined yet .pls how does d payment ticket look lyk abi is it d teller u used to pay ur acceptance fee? |
Omo which kind confussion be dis na,ok bro i beg help us with d link wey contain d info and instructions |
tanimowoj: Important notice wen u login with ur stdnt id u try nd click on my data nd so oo u den click on acceptance fee den u will c d acceptance fee so I think dat d u can pay 4 acceptance fee ooi clickd on my data i didn't c acceptance fee but accomodation,clearance and odas |
Quatermaine: Pokemon43(f).. Happy Boxing day.same to u abi thnk u all na response |
odizeey: admission leta?uniben admission letter |
Ok |
odizeey: e don open,thank Godok,thank God but u don print ur letter? |
odizeey: My new student I.d no dey enta again ohow manage?settle down and try it again.if u did so has it opened? |
Quatermaine: Pokemon is a dude..its obvious u av nothing to say |
Ken excel: Chai.....Adex u did dis....Come dnt ever tok to me again in dis thread...just dy do ur own..or u go carry me go one corner go settle me,make i for no para again...its ok,if i av issues with smbody i tell dem and i just did nd datz all,op ur day went well? |
Maikel15: calm down ma ladyok bro |
Mickey7: enuff already! You wanto knw wt's irritating? It's dis post .Hate it wen girls use foul wrds +gbagaun sef ...he has loaded d card nd probably used it already Let It Go ma...adex sorry o.sorry we made you feel badooo i forgot am a ''girl'' and he is a boy,yes your Lordship |
Daclimax: lol... She wan form jackie chan in front of my sword.what is dis toddler with a running nose saying,*clear road for me jooor* |
Daclimax: Let me quickly correct this impression, that you are card dealer doesn't mean you have a machine that generates and validates vouchers. I haven't been into card business but I teach people how to start such businesses. Do you really think anyone here can't afford the so called N94.00 card? If everyone can, then your post was useless and uncalled for. That's the simple truth, the best you should have done was to ignore. And you said I am from nowhere? Hehehe.... I guess you drank too much water and palmwine today.y is dis on bleeping trash i was honest to say am a dealer,but u say u can teach people and yet u struggle to load a card of 100 naira dat sound iritating to my ears,ooo i remember u are borrowing d mini job so people take u big cos those dat teach odas dat i know are big boys,e be like say u misplace ur profession b4 u land for dis thread,don't be ashamed of ur profession,there is shoe making profession for people lyk u who don't know their profession and d most useless post of both is urs dat struggles for card and still shamefully say dat u teach people and for d records,d last tym i checked u were as gud as being dormant,begging for recognition just dis morning and thinks by picking an e-fight with me he gains it let me tell u ur mission u only came to collect card.*clear road jooor dis one with a misplaced profession* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 63 pages)