Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 63 pages)
Akposy: I wrote love oooo....dem turn am to hatena wa ooo |
Adex097: GOod morning ma !!!!good morning,hw was ur nite? |
cutierashy: y compare jesus to him?e nor dey fear God na,maybe na so e dey behave,y e nor compare am to eself,if smthing bad happens to am na e go say na home trouble where as na e tongue dey cause d trouble.msttttcccheewww |
Uti wear caftan u dey waste ur mb dey upload and comment for e pics,e nor even know weda u dey exist sef,who cares!mssttttchhhew |
emmiej: Adulterer Chris Okotie and others please remember this saying:-'TOUCH NOT MY ANNOINTED AND DO MY PROPHETS NO HARM'...For this reason, I will say FATHER (GOD), please forgive the adulterer Chris Okotie and Others, that have not only touched but stained ur annointed (Catholics) with their comments, for they do not know what they are doing.mattew 7:1 for u and chris okotie.i forgot to tell u dat there is nothing like purgatory so live a good life pleasing to God cos if u believe there is purgatory u won't be completely repentant of sins cos afterall they say there is purgatory |
emmiej: HYPOCRITE:- Be deceiving urself there. Well am not surprised at ur ignorance. U do receive holy communion, u dnt know what u are receiving. U beliv stories from ur so called Men of God to be true and yet U do not beliv the ones ur Church teaches. I Pity you.i belive God exists but any catholic doctrin dat doesn't conform with the bible i don't practice it. |
FrancisTony: old testament duh. Even angel said "HAIL"am not disputing dat fact |
emmiej: ONE WORD 4U:- 'HYPOCRITE'.God bless you |
Mz Bertty: Hey peeps!Jes heard Delsu has pulled out of ASUU strike..Aw true z dis??i doubt cos i saw d same rumour on delsu helpdesk,make we wait nd c |
Akposy: I wrote hate oooo....dem turn am to lovewonders will neva end,na wa ooo |
Ehen karen igho,i mean karenkinky wher is u for dey since cos it av been tay long us site u.nways u is welcum back |
OSUU9: LOL i am laughing for no reasonna so uselu take dey start |
Happy birthday sir tunechi |
Akposy: Do pass u? I love beer right frm tym.... It can neva happengud to know,hello peeps |
Adex097: And who told you I'm the one in that pixok let me check it |
Adex097: Next tomorrowfor where! |
OSUU9: i am really a trouble maker!now i know |
OSUU9: yea dear hw r u?c how u modify my post,u be trouble maker |
odizeey: i am married to Jesus,leave me alonefor your mind,lol |
Good morning friends |
Faith93: u mean by me?hahaha i belive God for my cake |
Ken excel: lol...no worry he go come to pass bt make u remember wetin u talk ook |
odizeey: u no fit even drop one etisalat sef.je-ro-ci dey for nigeria ,hahahaha,guy send am already loaded pin make e take hold body. |
Ken excel: Lol.....hope say my portion go big o...anyway tnx love in advance!!! Wait pokybaby hope say no b story dat touch o..na cake by faith |
Asakel: Asakel dan come ooooooooo. Itaff tey.welcome back |
y2k62: How can I get the uniben admission letter?go to igueahiamwen village to collect it,mstccchheww |
Beezally: sup dearam gud,where av u been? |
Dericinh: Hey fellas gud mawnin.....been a while huh.....misd u'l.........thanks be 2 GOD......concluding our movie shoot 2dae here in abj.........after which ama head bck 2 lag....for preparation of my birthday...celebration.......s/o..to all my cool palz....olivia pope,osaruguee,pokemon...****droga dray...latnock....faith.....doc_mis.....mr romantic.....oghos...an oders......welcome back |
Good morning friends |
badbull92: I want to say a very big thank you to you all for ur birthday wishes, I pray for God's blessing to rain on you........and to dose dat didn't wish me, I beliv u 4got(I still love u guys), I hope God keeps us alive to witness next year nd celebrate matric . AmenOamen ooo my matric cake na me,faith adex,ken,affrey go chop am |
Its true academic staffs of uniben have been directed to resume tomorrow from EBS news.how i wish second semester exam will start the following week after which clearance |
Faith93: veryy soon we will all be in schooli can't wait oooo,i can't wait to receive ma first lecture |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 63 pages)

