Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 63 pages)
nofij: This guy u no get joy at all o,,,,b lyk dem send u ni.d thing tire me e just dey vex e come carry dey cause poor girl wey nor do am any thing,i nor just undastnd |
good morning friends ![]() |
odizeey: thank God,na d course wen dem gv swaggalord n him dey complain.hmmm |
top notched guy: Pokemon, ken, odizey, oghos and romanticboy thanks to you all.wow!congrats |
Salt kor?d one way i wan take cook soup?e nor go reach |
Hahahaha d guy risked his life oooo |
Vickie's you amaze me |
Iheanacho,the captain,awoniyi as substitute and isaac success |
Ken excel: Guess d most important stuff dere is just his course...if u say so,but someone else may want to know his agr8. |
Oghos1: See as una dae bone top notched guy. Notfair o. If na girl nw...tell dem,any way i just welcome am,dis family is getting biggest,i mean bigging |
top notched guy: I'm Derek, a newly admitted student like you guysi welcome you derek with a warm embrace in the name of our lord jesus to dis gr8 forum meant for ambassadors and leaders of tomorrow,i do hope u enjoy the tym u spend on dis forum,once again u are welcome |
Romanticboy1: av noticed the closeness btwn yu and odizeey! Hope its nat wah am tinking ooo...LMAO for where |
top notched guy: I'm Derek, a newly admitted student like you guysu ve not fully introduced urself,tell us ur course,agr8 and if u got ur first choice course |
E.T.T |
Big4wig: .. |
nice one |
Oghos1: Odizey ur pidgin hard to understand. Walahi!!only for some people |
top notched guy: Hi peepshello,pls intoduce urself |
astronautog: ODE!!y? |
ikhuoria2: anything on kofa?....on uniben?...on clearance?... on anythingnothing yet for kofa as well as clearance cos ASUU is on strike |
Oghos1: u o yor kari dae smell me dae god thing tire me na so so smell nway na ASUU cause am |
[quote author=y2k62]I don't think someone who has a job will have the time to comment on my *crappy* post.[/quote]ok |
[quote author=@realkenyk2]:DCan't view delsu site @ the moment! Guess it only meant one thing!!! Batch loading: trusting in God 100%[/quote]cos when i went to delsu help desk on facebook they said third batch 100% which i guesses meant was almost ready,God please include my name in d list with ur golden pen,i still like delsu and i don't know y. |
Ken excel: Gud mornin everyone..my nite was niteful and i is do fine |
Faith93: ASUU_NG:we are not holding any NEC meeting, untiil we confirm that Iyayi makes heaven!haha api confirming |
odizeey: nawa o,u wan mk me call u radio without ba3 nweven me am yet to believe my ears,d source is a trust worthy person,she said she saw it on tv,i don read vanguard,the sun,daily times,punch dey find latest on ASUU NEC matter i nor see any thing.i beg make una no vex ooo na wetin i hear,i dey ask cos i wan know weda anybody still hear d same tin |
Guys i heard the national executive council meeting has been moved to january 14 2014,pls did anybody hear dis too? |
Happy birthsay karen and phabolousannie,my orange vodka is on u both oya make we go buy am |
Ken excel: Pokemon i sight u...i beg no vex for her nau |
Adex097: Hmmm...you re just too muchgood morning |
another1234: xup guyz,2day z my bday.tnk u jesus,i am gratefuhappy birthday,club sandwich on you |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 63 pages)


