₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,219 members, 8,434,671 topics. Date: Saturday, 27 June 2026 at 06:29 AM

Toggle theme

Polib's Posts

Nairaland ForumPolib's ProfilePolib's Posts

1 (of 1 pages)

LiteratureRe: I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi by Polib: 9:22am On Oct 12, 2018
Nice work Youngzubi.....fire on joor
LiteratureRe: I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi by Polib: 9:54am On Oct 09, 2018
[/quote][quote author=Youngzubi post=71041088]Welcome my people,as the matter take dey be,we go soon enter another gbeducous journey full of joliment,for the tori reader dem,as E dey hot,the matter go dey drop without long tin,biko i take baba wey sidon jeje for up wey nobi ontop our roof but heaven,abeg make we change our mind set for this season 2,wetin i bin try yan una be sey make we dey try comment,see eh! if comment dey land as the tori sef dey land,both me wey dey write am and una wey bin read am go dey happy!!,the tin go dey mix like beans and bread as we go dey use likes and shares to dey dilute am,

Tori lenez!! the tin go bam die!,as oyinbo people sef don shuk head join the matter,make una remember o!


nobi sey i won begin long talk for hia,but i go like make everi body join body follow dey contribute,i nor fit know how good abi bad the tori take be if una nor talk am

if e get mistakes wey bin dey trouble ya mind,biko no delay!,kai kai samah the gbaski and halla my name ontop am,believe me i go tear race shuk mouth for the matter


so my people una welcome..

THREAD OPEN.....

STILL YOUR GUY YOUNGZUBI



click here to read season 1

sex na food(PIDGIN comedy edition)story of a rugged guy by youngzubi

https://www.nairaland.com/4604676/sex-na-food-pidgin-comedy?_e
Thumb up

1 (of 1 pages)