Polz's Posts
Nairaland Forum › Polz's Profile › Polz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Anyhw sha!!_ ve bin admited-ve bin admited#fullstop. Devil sef no go 1 try imsef |
Oveyobaba: bros nor vex was it does guys that directed u in the premisesNiggyh I tink etz safer 2 Go in urself |
chimhigher: 4 Error in o level??Brotherly_ were waec office dey 4 yaba? |
ojingbe: Uniben accepts two sittings except med an surg. But if yu have pronlem with name e.g u xempted one name and is in other credentials or thr is a mistake in the name, mistake in date of birth in any of your credentials try to correct them before clearance cos if you don't I assure you this clearance will so stressful even if you use one sittingBuddy_ any idea on hw to run d name correction issh? |
GreatGatsby: Lolz funny guy, tell the nurse say Man U don buy Falcao.She suppose knw na #nonewsaslatest |
Come oh. Dem dey use state of origin admit paysn 4 hospital again??_ I don dey sitdown 4 dis reception 4 close to 3hrs nw. D nurses go just come dey kal ppl wey meet me 4 here. Mk una help m tell them say I don enta uniben o #nofitdienow o! |
abdulwizzy: Those of u sayin jamb adminsion is invalid are learners, pls u guys shuld stop faking news and putting worries in the minds of candidates, I'm a uniben student and jamb list came out close to a month b4 kofa own was out, and it was same thing, second batch will be out soon, the admited shuld prepare for clearance, make sure u don't have any name, date of birth or passport issues, if u have any make sure u rectify it now, cos a lot of people loosed admission cos of that, so any problem u think u have sort it out now. Those not admitted and passed the cut off, be patient u are almost certainly gonna get admitted into anoda course and don't pay anyone a dime, except u wanna turn father christmas....Hey buddy av gat "name issue". Any idea hw I can go abt d rectificatn? |
Charging kompleted |
Aaawwh!! D day don tire me_ i Need a new 1. GattU sliip #yawn #zzzZ!!! |
Hey guyz |
Ryota: help me o my friend is pregnant.u just mentioned signs of pregnancy. LolDid I just read "pregnancy"?!! #passingby |
Swagalord18: Congratulations Ozoemena Mmachukwu Beauty!!!Buddy!_ new intakes resumes nxt year rite? |
Swagalord18: [color=violet]Xactli wah am saying_ brodah |
chimhigher: IBRAHIM PLZ DROP UR ELECT ELECT CUT OFF..MYN WAS 60, A fwend f myn hd 59 buh nt admitted yetHahaha_ so na 60 u even score! I cum dey tink say na 89. #lookatew #lol |
chimhigher: MAKE UNA NEVA 2 HAPPI OOO..A FWEND OF MYN GOT ECOSTAT LAST YEAR ON D JAMB ADMISSION STATS,WEN UNIBEN UPDATED DERZ,TWAS A STUPID DIFF COURSE ENTIRELY,UNIBEN JUST USE RUSH RUSH SEND D LIST 2 MEET UP JAMB'S DATE..Na ur own dem go first change_ dem fit gv u physics edu. Shey u say u b don 4 physics |
Y d paysn no score 80. Mk we c hw D eld shit wn take affect am_ well I tink life is practical nt fair 2 anybody. Sm ppl ar just fortunate atyms. so ne'er try attributin ur misfortune 2 sme rili-innocent-entity #F.I.S.H |
benromeo39: ogbeni, forget that side. If u too vex say dem dey cheat, tell any of ur relation wey wan sit for jamb next year make (s)he fill "sambisa" as LGAI taya O!!!_ aftarawl etz free #notermsandconditionapplied |
chimhigher: WHO FT CHALLENGE ME 4 PHYSICS??Guy I don dey fear yu so o |
chimhigher: AHA,M I D ONLY ELECT ELECT GUY ERE?? M JES DOMINATING DZ POSTYes_ 4 ur smal mind #lol |
chimhigher: OMG: JAMB JUS STATED IT IN NEWS NOW DAH DER WAS A MISTAKE IN D ADMSN LIST..SO IF U RE ADMITTED ,DNT FAINT WEN U LERA C "SORRY NT ADMITTED YET" ISSSSSH UR BOY A.K.A CLASS REPBros u no well sir_ lol |
Joshuaaig: Guy nor go there oo, u know since when I day wait for this admission,Na true broah_ I feel ur pain #lol |
Doctor21: nah. Admitd lst yr bt rejectd d admisionSay God!!! ![]() |
Neldrizzy: Lolll port to social sciences, girls borku their!!I pray o_ na climhigher dey carry galz put 4 head*** no worry sha I go tell am abt d porting idea_ lol |
Neldrizzy: Lolll.... Truth!!!4 my hall dat dey sef n only 2 girl dey_ I no see 1 face wella bt d oda 1 wey I see, she b lyk paysn wey 1 enta bottle |
Joshuaaig: Hey guys, how can I get 100lv elect/elect textbooks?Hey brodah relax nah_ haba!!! Na so e strng 4 yur body?? |
chimhigher: omo i gax read well o,so dem gurlies go dey rush mi ni #ELECT ELECT#Ahahaah_ na yeye dey worry you. I no even sure say any girl dey our dept Nd if dem wan dey sef, na dose ones wey deir face strng Pass boi own |
Neldrizzy:Palmy dey shark??_ brodah palmy dey learn 4 were admission dey #i dey throw backlift 4 inside rum nw o |
chimhigher: ADD UR CLASS REP..08107794225...stat bin ma fwend now o,so i no go suffer u dah tymBt bros o_ hu gv u class rep? , abi dem write am 4 ur admission status_ lol |
Na wa o_ na so admission dey sweet?? Even water wey I drink nw don dey taste lyk fanta 4 my maut |
RichieBrown: guy infact fly n jump together o,I dey ur back!!! Nothin go do u oBro_ u'r mouthed |
Swagalord18: Hehehe ....I know the feelingSay waaaaaaaaaaaaaaat!!!_ oboy d feelin it-is-no-be-here |
;DI believe I can fly_ e be lyk say mk I just jump awt of dis window nw |

