Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,589 members, 7,847,498 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 06:52 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5090813 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10366) (10367) (10368) (10369) (10370) (10371) (10372) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 12:10pm On Mar 28, 2021 |
553three:lol |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 12:11pm On Mar 28, 2021 |
ngadaAwo: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 12:12pm On Mar 28, 2021 |
AchalugoNwa:you think say here na politics section wey things dey pain This one na another agbule egba analyst, ask gbegesiwin, he don see saw between yesterday and today... 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 12:13pm On Mar 28, 2021 |
ngadaAwo:You forgot to change to your Gbewiri moniker before posting You still need serious training at this your life time job.. 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 12:14pm On Mar 28, 2021 |
553three:haaaa |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by AchalugoNwa(f): 12:15pm On Mar 28, 2021 |
Kokonbelow:I can feel your pain dear Stop crying 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 12:15pm On Mar 28, 2021 |
Kokonbelow:E shock them Dem no know say na werey full BBN thread. Gbewiri go steal people's email tire cos he will be needing nothing less than 20000 monikers at this point. The werey no know wetin he just jam 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 12:16pm On Mar 28, 2021 |
553three:lol |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 12:24pm On Mar 28, 2021 |
Gbegile we are coming |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 12:28pm On Mar 28, 2021 |
Gbegile where are you |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 12:29pm On Mar 28, 2021 |
AchalugoNwa:werey |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 12:30pm On Mar 28, 2021 |
Wey you for dey your politics section dey shine, you carry yourself come find trouble, with people wey no disturb you... Na wereys dey here, I don tell you before 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Andrew13: 12:35pm On Mar 28, 2021 |
See wertin joblessness de cause 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 12:39pm On Mar 28, 2021 |
Where gbegile and fans now? We dey wait am since... You don bite more than you can chew, you must bring your next moniker... Na my iconic brothers you dey threaten... Better come online 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Promisepikin: 12:42pm On Mar 28, 2021 |
AchalugoNwa:This one sha want attention 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 12:46pm On Mar 28, 2021 |
Gbegile come nau 6 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 1:05pm On Mar 28, 2021 |
Iconicwereysqua:The werey is no where to be found We warned him. E go suffer for this thread.. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 1:16pm On Mar 28, 2021 |
3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicindaboski: 1:17pm On Mar 28, 2021 |
Gbegile we have been waiting for you... Welcome 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 1:17pm On Mar 28, 2021 |
Iconicwereysqua:mynd44 lalasticlala rule 2 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicindaboski: 1:18pm On Mar 28, 2021 |
ngadaAwo:lol, why are you scared werey in disguise ... We are here for your master relax 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by AchalugoNwa(f): 1:18pm On Mar 28, 2021 |
Iconicwereysqua:mynd44 Rule 2 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by AchalugoNwa(f): 1:19pm On Mar 28, 2021 |
Iconicindaboski:mynd44 Rule 2 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 1:19pm On Mar 28, 2021 |
Iconicindaboski:mynd44 lalasticlala seun Rule 2 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 1:20pm On Mar 28, 2021 |
You will know the real meaning of geometric progressions.... Gbegile, where are you?.. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iconicwereysqua: 1:21pm On Mar 28, 2021 |
554four:I have followed you, my brothers will do same... 3 Likes |
(1) (2) (3) ... (10366) (10367) (10368) (10369) (10370) (10371) (10372) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |