Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee - Health - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Health › Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee (543 Views)
| Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by Mrmacc(op): 11:41pm On Apr 01, 2021 |
I noticed it's very hard for me to pee nowadays.. Small pee na im dey comot everytime .. P*nis still con dey pepper me join ![]() I'm distressed oo.. Doctor's in the house pls wat can i do.. |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by 5Gbabe: 11:44pm On Apr 01, 2021 |
hhahaahhahaha my guy done collect hahahaahha who u Bleep last |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by Mrmacc(op): 11:48pm On Apr 01, 2021 |
5Gbabe:boss na one babe like dat oo.. And na 2 weeks ago. This one just start yday nii |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by Force12: 12:32am On Apr 02, 2021 |
Make we tell am �� |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by dleaf: 12:41am On Apr 02, 2021 |
Mrmacc:. Visit www.gardennaturalhealth.com |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by Mrmacc(op): 12:56am On Apr 02, 2021 |
Force12:Make una yarn me oo |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by Elliot2(m): 8:16am On Apr 02, 2021 |
Mrmacc:Chat me up on whatsapp, 0#7#0#41#5#8#6#1#4#2. And I will give you the cure for 5k only. |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by 1MILLIONLiGHTS(m): 9:57am On Apr 02, 2021 |
Same with me.... Drink alot of water...... Dehydration can be a dangerous thing. |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by DIAMANTE1759: 11:12am On Apr 02, 2021 |
That's a sign of gonokacus oo |
| Re: Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee by Force12: 10:03pm On Apr 02, 2021 |
Mrmacc:my brother you don carry ooo |
Taking A Pee Immediately After Unprotected Sex; Myth Or Fallacy ? • Why Are Medical Doctors' Handwriting So Difficult To Read?(photo) • Is It Normal For A Man To Pee Sitting Down • 2 • 3 • 4
What Kind Of Problem Is This? • HELP: Why Do I Feel Pains Weeks To My Menstruation? • 5 Dangerous Fruit Combinations To Avoid | Bad Fruit Combinations