See The Animal I Caught With My Bare Hands - Food - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › See The Animal I Caught With My Bare Hands (3898 Views)
| See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 9:34pm On Apr 04, 2021 |
God just gave me Easter meat this Easter Sunday. I went out to put off the switch to our water pump only to hear a brisk movement. As I put the light of my touch on it, it remained there and I quietly moved closer until I was able to grab the tail, rolled it and hit it against the fence. Na rabbit me I dey call am oh, but na pouched rat I hear sey oyinbo dey call am. Na me go eat am unlike my guy wey give him dogs eat.
|
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by MufasaLion: 9:45pm On Apr 04, 2021 |
LMAO. Ain't that normal rat?. I have phobia for them anyways. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by judgementyard(m): 9:46pm On Apr 04, 2021 |
my nigga |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by overdrive(m): 9:46pm On Apr 04, 2021 |
Oga this na normal house rat. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by XXXXTENTACION: 9:50pm On Apr 04, 2021 |
Poverty is a disease. ![]() chai this life no balance at all na rat this one take do easter. there is God ooo |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by blackboy(m): 9:52pm On Apr 04, 2021 |
Ebola!!! That is rat. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by thorpido(m): 10:41pm On Apr 04, 2021 |
This na normal house rat na!You people can sabi eat anything. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Oblongata: 10:45pm On Apr 04, 2021 |
thorpido:If house rat run enter bush, wetin dem go call am? ![]() |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by thorpido(m): 10:48pm On Apr 04, 2021 |
Oblongata:Domestic bush rat. ![]() |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Kharol1234: 10:52pm On Apr 04, 2021 |
Chai ![]() |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by habsydiamond(m): 11:16pm On Apr 04, 2021 |
Ekute!!!!!!!! Corporal tell everyone to run for their life ebola is in town |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by GambaOsaka: 12:43am On Apr 05, 2021 |
So much poverty in the land. People now eat black rats in the guise of Bush meat. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by illicit(m): 1:31am On Apr 05, 2021 |
House rats can not have such a long tail Enjoy ur bush meat OP |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by columbus007(m): 7:22am On Apr 05, 2021 |
This is animal cruelty ![]() |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Drizzy5001(m): 8:01am On Apr 05, 2021 |
Una wey dey chop rat dey try o |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by TheEnygma(m): 8:44am On Apr 05, 2021 |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by dynicks(m): 9:08am On Apr 05, 2021 |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by KingMack(m): 9:22am On Apr 05, 2021 |
House rat wey Dem use gas burn I'm hair den come use good mama detergent wash ![]()
|
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by AskProf: 9:25am On Apr 05, 2021 |
klap4gbens:What do we blame: ignorance, poverty or stupidity? |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 10:38am On Apr 05, 2021 |
HUNGER BAD. This is graphic and should not make fp |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by ChiefSosa(m): 11:50am On Apr 05, 2021 |
See Wetin person dey use do easter!! I swear our leaders are wicked. E no go better for people wey make Nigeria be like this... IKUNLE OOOOO
|
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 11:54am On Apr 05, 2021 |
AskProf:I never knew I was as stupid as to get someone's attention. Well-done UNSTUPID AskProf |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 11:56am On Apr 05, 2021 |
GambaOsaka:Is this not racism, where you expecting I eat only white rat? ![]() |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 11:58am On Apr 05, 2021 |
XXXXTENTACION:I beg cut small for me from your cow tail wet you take do Easter |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 12:02pm On Apr 05, 2021 |
blackboy:Na wetin oyinbo people tell you be that so that you no go enjoy your bush meat again... Unfortunately, them succeed for your side. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 12:04pm On Apr 05, 2021 |
thorpido:Any law forbid eating of house rat? You no dey eat house fowl and goat? Na bush cow you dey eat? |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 12:05pm On Apr 05, 2021 |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 12:07pm On Apr 05, 2021 |
overdrive:You need to attend biology classes again, maybe you were distracted when the teacher taught the class about this animal. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 12:09pm On Apr 05, 2021 |
All of una wey eat "emo" wey con dey condemn me wey dey enjoy my "okete", God dey see una. ![]() |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by columbus007(m): 12:19pm On Apr 05, 2021 |
klap4gbens:chicken are white meat they serve as part of food,but for this little rabbit they serves as pet oga. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by AskProf: 12:48pm On Apr 05, 2021 |
klap4gbens:A rat is a rat and will remain a rat. |
| Re: See The Animal I Caught With My Bare Hands by Nobody: 2:02pm On Apr 05, 2021 |
[quote author=columbus007 post=100507223]chicken are white meat they serve as part of food,but for this little rabbit they serves as pet oga.[/quote So you keep this kind of animal as pet, tiri posa for u ooo |
Lady Kills Catfish With Her Bare Hands • Civet: See The Animal My Brother Killed • See The Animal I Caught At A Building Site (Pictures) • 2 • 3 • 4
Eating In-front Of Strangers? • Question: Are Green Potatoes Safe To Eat? • Make The Tom Brown If You Want A Chubby Baby / 10 Ingredients




