Neymar abeg come England - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Neymar abeg come England (351 Views)
1 Reply
| Neymar abeg come England by kenzysmith(op): 8:55pm On Apr 13, 2021*. Modified: 10:08pm On Apr 13, 2021 |
Chai after watching PSG in the ist half against Bayern I must say the world miss neymar if it is possible for neymar come to England or back to Spain I will appreciate mbappe and haaland no play half of wetin neymar dey play. Neymar abeg no sign new contract for pas your style of football will fit into Chelsea or Madrid I need to be watching you week in and week out I dey beg
|
| Re: Neymar abeg come England by WorkDesQ: 9:12pm On Apr 13, 2021 |
Weeed |
| Re: Neymar abeg come England by kenzysmith(op): 10:07pm On Apr 13, 2021 |
WorkDesQ:No be weed o I just dey surprise by skills on display here |
Neymar Retires From International Football After Brazil’s World Cup Exit • Neymar Will Never Forgive Mane • Jose Mourinho Falls At Wembley As England Loses To Spain (Photos) • 2 • 3 • 4
Henry: I Don't Recognise Arsenal Any More After Super League Fiasco • UEFA Champions League Final to be play in Porto To Allow 6,000 Fans Of Each Team • Salesforce