Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale (1729 Views)
| Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by AlphaAutos(op): 9:51pm On Apr 16, 2021 |
I have a unit of the most luxurious car on Earth for sale in Nigeria. It's a tokunbo 2018 Rolls Royce phantom. It's super clean with good engine and clean interior. Contact me on 08107992356
|
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 10:12pm On Apr 16, 2021 |
Alaye, pesin wey fit buy that car no dey here.
make you demand selective.
collect linkup |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Gbotun(m): 3:12am On Apr 17, 2021 |
Opak001:Oga forget o, people wey fit buy pass ham dey this nairaland o. |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by alphabbey1(m): 5:40am On Apr 17, 2021 |
Gbotun:Na so boss. Person wey fit buy 3 of it dey nairaland. Everybody just dey disguise |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by pointblank247(m): 5:47am On Apr 17, 2021*. Modified: 4:56pm On Apr 17, 2021 |
Opak001:hmmmm if the person that could sell such car is here why do you think that a possible buyer is not here |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by AlphaAutos(op): 7:21am On Apr 17, 2021 |
Opak001:Bro forget o. Rich men full this Nairaland but you don't know them. Billonaires are here in disguise |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by eedoze: 7:28am On Apr 17, 2021 |
How come no one is asking for the price? Or a.c dey work? Abi na because our hands no reach? Lol |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 7:42am On Apr 17, 2021 |
AlphaAutos:make dem add to the easy ways, I dey wait. "Thank for the patronage". |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by peeps4u: 7:42am On Apr 17, 2021 |
Since they say no one is asking for the price, how much is this car, OP? Your buyer might be on this thread reading. |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 7:44am On Apr 17, 2021 |
pointblank247:me self fit snap picture upload na. Everybody na sales person |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by nedekid: 7:46am On Apr 17, 2021 |
Gbotun:Eg, Manna suya man ![]() |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by ruggedtimi(m): 8:15am On Apr 17, 2021 |
This car Na pastor ibiyeome wife dey use .. |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by johnmartus(m): 8:22am On Apr 17, 2021 |
How much last I just want to be using it for uber.my friend gazzuzz will come for inspection. |
| Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Dreyton36: 12:18pm On Apr 17, 2021 |
What's the best price? Don't refer me to any private chat just say it , if I think it's something we can proceed with then I'll send someone to check it out on my behalf |
✅✅✅✅✅✅ Clean Tokz 2014 Rolls Royce Phantom... For Sale • .✅✅✅✅✅✅✅.clean 2007 Rolls Royce Phantom...FOR SALE • ✅✅✅✅✅✅✅Cleanest 2018 Rolls Royce Ghost....for SALE • 2 • 3 • 4
SOLD OUT Model Ford 150 Pick Up In Ibadan 09027804148@5m • Ad Renewed • Extremely Clean 2013 Mercedes Benz GLK350 With Original Duty
