Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,744 members, 7,827,752 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 04:17 PM

Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale (1453 Views)

.✅✅✅✅✅✅✅.clean 2007 Rolls Royce Phantom...FOR SALE / ✅✅✅✅✅✅✅Cleanest 2018 Rolls Royce Ghost....for SALE / Hot Cake Rolls-royce Phantom For Sell.... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by AlphaAutos: 9:51pm On Apr 16, 2021
I have a unit of the most luxurious car on Earth for sale in Nigeria. It's a tokunbo 2018 Rolls Royce phantom.
It's super clean with good engine and clean interior.

Contact me on 08107992356

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 10:12pm On Apr 16, 2021
Alaye, pesin wey fit buy that car no dey here. make you demand selective. collect linkup

2 Likes

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Gbotun(m): 3:12am On Apr 17, 2021
Opak001:
Alaye, pesin wey fit buy that car no dey here.
make you demand selective.
collect linkup

Oga forget o, people wey fit buy pass ham dey this nairaland o.

3 Likes 1 Share

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by alphabbey1(m): 5:40am On Apr 17, 2021
Gbotun:


Oga forget o, people wey fit buy pass ham dey this nairaland o.
Na so boss. Person wey fit buy 3 of it dey nairaland. Everybody just dey disguise

1 Like

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by pointblank247(m): 5:47am On Apr 17, 2021
Opak001:
Alaye, pesin wey fit buy that car no dey here.
make you demand selective.
collect linkup
hmmmm if the person that could sell such car is here why do you think that a possible buyer is not here

1 Like

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by AlphaAutos: 7:21am On Apr 17, 2021
Opak001:
Alaye, pesin wey fit buy that car no dey here.
make you demand selective.
collect linkup

Bro forget o. Rich men full this Nairaland but you don't know them.

Billonaires are here in disguise

3 Likes

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by eedoze: 7:28am On Apr 17, 2021
How come no one is asking for the price? Or a.c dey work? Abi na because our hands no reach? Lol

3 Likes

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 7:42am On Apr 17, 2021
AlphaAutos:

Bro forget o. Rich men full this Nairaland but you don't know them.
Billonaires are here in disguise
make dem add to the easy ways, I dey wait. "Thank for the patronage".
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by peeps4u: 7:42am On Apr 17, 2021
Since they say no one is asking for the price, how much is this car, OP?

Your buyer might be on this thread reading.
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 7:44am On Apr 17, 2021
pointblank247:
hmmmm if the person that could sell such car is here why do you think that a possible buyer is here
me self fit snap picture upload na.
Everybody na sales person
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by nedekid: 7:46am On Apr 17, 2021
Gbotun:


Oga forget o, people wey fit buy pass ham dey this nairaland o.
Eg, Manna suya man grin
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by ruggedtimi(m): 8:15am On Apr 17, 2021
This car Na pastor ibiyeome wife dey use ..
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by johnmartus(m): 8:22am On Apr 17, 2021
How much last I just want to be using it for uber.my friend gazzuzz will come for inspection.

1 Like

Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Dreyton36: 12:18pm On Apr 17, 2021
What's the best price?

Don't refer me to any private chat just say it , if I think it's something we can proceed with then I'll send someone to check it out on my behalf

(1) (Reply)

Lagos Clear Rx 350 2015 Model For Sale / Tokunbo 2010 Volkswagen Tiguan 3.7m Ilorin / 2017 Model Lexus Rx350 Toks Full Option Good Deal

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.