Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) - Celebrities (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) (34448 Views)
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by hedonido: 4:44pm On Apr 21, 2021 |
Komu1048:You be mumu. Shofree-minded yorroba boi. Being generous to your wife or girl isn't the same thing as being a simp. It's just an extension of the patriarchal ethos of Igbo manhood. They provide because they feel obligated to. In same way, they expect total submission in return and don't take bullshit. No be lazy yorroba men wey their wife go dey bring men come house under their nose yet them go look the other way because na their wives dey pay household bills. |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by KingAzari: 4:52pm On Apr 21, 2021 |
OyinO:At least e gave you belle twice! ![]() |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by hedonido: 4:54pm On Apr 21, 2021 |
Ikechukwu you be fine boy sha. But make we talk true, na yansh carry you go knock for one door for Warri, then proceed go registry. Finally sha the yansh reach to confuse man pikin. |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by Komu1048(m): 5:08pm On Apr 21, 2021 |
hedonido:Oga e never reach this level, na my observation be that no b fight |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by AuroraB(f): 6:10pm On Apr 21, 2021 |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by Richthekid: 7:20pm On Apr 21, 2021 |
Oh |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by Drsnives(m): 8:07pm On Apr 21, 2021 |
AuroraB:Am telling you my mind oo..If only we take it up from here |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by Munzy14(m): 9:46pm On Apr 21, 2021 |
hehehe 33mins of massage hoolala...All dead veins go wake up...before the romp... ![]() |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by Nobody: 3:11am On Apr 22, 2021 |
kenzysmith:Well if you had said these things before I wouldn't have made the comment I made. Thanks for clarification, you took the right decision |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by OyinO: 4:19am On Apr 22, 2021 |
KingAzari:haaaahaaaahaa!!! Man no dey carry belle o. Na Wombman dey carry belle. |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by OyinO: 5:22pm On Apr 25, 2021 |
KingAzari:Belle indeed |
| Re: Real Warri Pikin Celebrates Her Husband, Ikechukwu Asuoha's Birthday (Video) by meccuno: 3:58pm On Aug 27, 2021 |
Mokason288: ![]() |
Aniike2023: Real Warri Pikin & Ikechukwu Asuoha Pre-Wedding Photos • Real Warri Pikin Celebrates Her 31st Birthday (Photos) • Real Warri Pikin Celebrates Mother's Day With 3 Generations Photo • 2 • 3 • 4
Waje’s Response To Her Daughter’s April Fool Prank • Actress Chika Asoegwu’s Traditional Wedding Photos • AY: My Shows Are Always Sold Out, Yet They Say My Jokes Are Dry
