Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) - Sports (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) (39736 Views)
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Nicklaus619(m): 7:39am On May 28, 2021 |
eldoradoxx:Nah agbero spirit I mean joor, no be only never give up ![]() |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by EmekaBlue(m): 7:42am On May 28, 2021 |
babyfaceafrica:especially Man utd. Ask any English Man or people based in UK |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by airminem(f): 7:43am On May 28, 2021 |
[quote author= post=102131446] Arsenal, Liverpool and Man Utd fans go dey wish to dey fight dis kind fight for Portugal right now, but for where, na TV dem go watch am Las Las! Sweet fight ![]() Fight wey dey sweet like play... Fight of 2 Successful Finalists out of over 100 clubs that started the journey .Dem MANNA Lamba As e dey hot..... Iyalaya......[/quote]Your way is best as e dey hot for dem.. ![]() |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by DonCortino: 7:43am On May 28, 2021 |
[quote author= post=102131439]The Winner of Saturday's Champions League Finals will be the team with Naija Blood in any of their player(s). That will be the conclusion of this interesting season: It has been written!! BLUES FOR LIFE. Give us that day O Lord. May 29th on our mind![/quote]e no go work, Tammy don reject naija. |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Trustedpronet: 7:49am On May 28, 2021 |
Coldsperm:Man- U go join them fight chelsea so no think am. |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by mmsen: 7:51am On May 28, 2021 |
Useless thugs. |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by AntiAPC2023(f): 7:54am On May 28, 2021 |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by RSVP: 7:54am On May 28, 2021 |
[quote author= post=102131446] Arsenal, Liverpool and Man Utd fans go dey wish to dey fight dis kind fight for Portugal right now, but for where, na TV dem go watch am Las Las! Sweet fight ![]() Fight wey dey sweet like play... Fight of 2 Successful Finalists out of over 100 clubs that started the journey .Dem MANNA Lamba As e dey hot..... Iyalaya......[/quote]Why everything about chelsea has to be violence?! I can't imagine myself wearing that toutish color sef taaarrrr! ![]() |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by OBTOREPA(m): 7:55am On May 28, 2021 |
Chelsea wins this match. Note: I'm no fan to them neither a fan of any but what i see in the realm of the spirit is Chelsea glory. I see Tuchel winning his first major trophy. I see them spoiling P.Gardioler M.city party. |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by kzubyar(m): 7:56am On May 28, 2021 |
Mynd44:yes na we |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by johndavid1(m): 7:56am On May 28, 2021 |
Chelsea London dry gin at work after their Fan's dun sip excess of their own product now see the outcome. ![]() |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by haffaze777(m): 7:56am On May 28, 2021 |
Mynd44:Learning from Zebra United fans ![]() |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by FBIBOT(m): 7:58am On May 28, 2021 |
Like manu fans..... like Chelsea fans |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by GeneralPula: 7:59am On May 28, 2021 |
Haters are in sifia pain.. |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by observanc1: 8:03am On May 28, 2021 |
OBTOREPA:keep dreaming. Man City will trash chelsea |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by sounso: 8:03am On May 28, 2021 |
Yeye Fans. na to drink dem sabi |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by OlawaleBammie: 8:03am On May 28, 2021 |
![]() GeoAfrikana: |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Nobody: 8:03am On May 28, 2021 |
PrinzJaay:dimwit you must be a united terrorist |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Nobody: 8:04am On May 28, 2021 |
athaboi:weyrey |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Numerouno94(m): 8:05am On May 28, 2021 |
Coldsperm: Na dem. |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Bahamas95(m): 8:05am On May 28, 2021 |
See how jealous fans dey beef us, especially those devils........ Na Chelsea make una lose to Villarreal? ![]()
|
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Yobabad: 8:06am On May 28, 2021 |
Mynd44:. Oga even you the bash Chelsea!, Anyway nothing wey kola no go see for motor park |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Nobody: 8:07am On May 28, 2021 |
Mynd44:.
|
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by frenzzy2(m): 8:08am On May 28, 2021 |
lamilati1010:people wey dey on highness wetin u expect from dem |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Swealy: 8:09am On May 28, 2021 |
Mynd44:Agbero dey Thier blood whether black or white one |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by SheriffDTrader(m): 8:10am On May 28, 2021 |
Dem Manna ![]() [quote author= post=102131446] Arsenal, Liverpool and Man Utd fans go dey wish to dey fight dis kind fight for Portugal right now, but for where, na TV dem go watch am Las Las, for dem ![]() Sweet fight ![]() Fight wey dey sweet like play... Fight of 2 Successful Finalists out of over 100 clubs that started the journey .Dem MANNA Lamba As e dey hot..... Iyalaya......[/quote] |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by Mccullum: 8:11am On May 28, 2021 |
rowland545:You'll loose along with Man City... |
| Re: Chelsea And Man City Fans Clash With Porto Police Before UCL Final (Photos) by phemmyfour: 8:17am On May 28, 2021 |
Mynd44:I know I ll see them here...anti Chelsea. Better than rioting on the pitch causing postponement of match day |
Cristiano Ronaldo Scores 2 Screamers To Send Al Nassr To Cup Final (Photos) • Gabriel Jesus In Tears After Red Card In Brazil Copa America Final (Photos) • Lucas Torreira In Tears As Chelsea Win Europa League Final (Photos) • 2 • 3 • 4
Ukraine Include Their Coach, Oleksandr Shovkovskiy In Squad To Face France • UEFA Champions League Lands In Uyo, Puyol And Okocha Pictured Together • Help On Multi Goal & Other Betting Tips




Chelsea is always synonymous with hooliganism