Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,440 members, 7,808,575 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:39 PM

Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do (2664 Views)

Juventus Reportedly Offer Higuain To Chelsea For Morata / Dem Suspend Me Because I Nor Gree Follow Dem Do Dagbo Runs – Sunday Oliseh / Anthony Joshua Replies A Fan Who Asked ''Wetin Dey For The Boys?'' (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:32pm On May 29, 2021
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you

7 Likes

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Officialhorlah(m): 10:38pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you

Congrats brogrin
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Gucciboy1(m): 10:39pm On May 29, 2021
Congrats bro, na who believe de win
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Deborah98(f): 10:41pm On May 29, 2021
Good one... Do giveaway for me/us grin
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:41pm On May 29, 2021
Officialhorlah:


Congrats brogrin
thanks man
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by ugobi2555: 10:41pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you

1 Like

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:42pm On May 29, 2021
Gucciboy1:
Congrats bro, na who believe de win
headache like this
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by ugobi2555: 10:42pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you

2022815235
UBA BANK

for the love of blues
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Officialhorlah(m): 10:42pm On May 29, 2021
dudusky007:
thanks man

Shey mae i send AZA
Just askinggrin
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:42pm On May 29, 2021
Deborah98:
Good one... Do giveaway for me/us grin
sure by morning
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:43pm On May 29, 2021
ugobi2555:


2022815235
UBA BANK

for the love of blues
tomorrow by morning
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:43pm On May 29, 2021
Officialhorlah:


Shey mae i send AZA
Just askinggrin
tomorrow by morning
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by seunmohmoh(f): 10:44pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you
Congrats.. Make e reach our side o. Lol!!
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by seunmohmoh(f): 10:44pm On May 29, 2021
ugobi2555:


2022815235
UBA BANK

any crumbs
Allow him land first na.
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by ugobi2555: 10:44pm On May 29, 2021
dudusky007:
tomorrow by morning
God bless you
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Officialhorlah(m): 10:46pm On May 29, 2021
dudusky007:
tomorrow by morning
More wins i pray
Promised?
Shey make i mention abi u go quote me tomorrow i be the FTC for ur thread ooogrin

2118689911
UBA
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:46pm On May 29, 2021
Mesef go form boss do give away tomorrow abeg...1k to 20 persons na something grin
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Gucciboy1(m): 10:47pm On May 29, 2021
dudusky007:
Mesef go form boss do give away tomorrow abeg...1k to 20 persons na something grin

I de with you bro. Make me sef use 1k gas tomorrow
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by dudusky007(m): 10:47pm On May 29, 2021
Officialhorlah:

More wins i pray
Promised?
Shey make i mention abi u go quote me tomorrow i be the FTC for ur thread ooogrin
Tomorrow I dey form don jazzy
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Pearlqueen(f): 10:47pm On May 29, 2021
dudusky007:
Mesef go form boss do give away tomorrow abeg...1k to 20 persons na something grin
I don queue up
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Gucciboy1(m): 10:48pm On May 29, 2021
dudusky007:
headache like this

Lol, na headache of joy
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by chidiogo123(f): 10:49pm On May 29, 2021
dudusky007:
Mesef go form boss do give away tomorrow abeg...1k to 20 persons na something grin
I want to be part of the giveaway, 2040154170, UBA bank. God bless you. Am expectant.
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Officialhorlah(m): 10:50pm On May 29, 2021
dudusky007:
Tomorrow I dey form don jazzy

I dey ur backgrin

Na my AZA be that
2118689911 UBA
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by GbollyMan(m): 10:54pm On May 29, 2021
dudusky007:
tomorrow by morning
Naso baba
3070091031
First Bank
Bless up.

1 Like

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Luigi02(m): 10:56pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you
How far I'm a die hard Chelsea fan like you. Wire "anything" put my account na. May God bless you and your household as you do this
3177072304
First bank

1 Like

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by ItsGoodToBeGood: 11:01pm On May 29, 2021
dudusky007:
tomorrow by morning


Abeg make your blessing no pass me by o

1 Like

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by bigbam: 11:01pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you
CONFIRM BLUES FOR LIFE!!!
I celebrate wit u bro...
0012961406 stanbic bank. if e go reach me

1 Like

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by foxman04: 11:01pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you
congrats ..

1 Like

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Wawelexy(m): 11:04pm On May 29, 2021
dudusky007:
Correct score 1-0 and Chelsea was my last game on ticket. My chelsea..not just Chelsea but the KING OF CHAMPIONS LEAGUE MADE ME WON 178K for this bad government..God I thank you
......... Congrats bro

1 Like

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by ugobi2555: 11:06pm On May 29, 2021
seunmohmoh:
Allow him land first na.

Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by ugobi2555: 11:07pm On May 29, 2021
dudusky007:
Mesef go form boss do give away tomorrow abeg...1k to 20 persons na something grin
Re: Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do by Deborah98(f): 11:11pm On May 29, 2021
dudusky007:
sure by morning
okay, here's my aza 0037901874, stanbic ibtc

(1) (2) (3) (Reply)

World Cup 2010 Time Table In Excel Format / Football Team With The Most Handsome Players / Watch Topless Willian, Aubameyang And Lacazette Dance To Burna Boy Song In .....

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.