Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) - Celebrities (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) (59730 Views)
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Vlibray: 8:39pm On Jun 21, 2021 |
J2381:true |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Maxwell4404(m): 8:44pm On Jun 21, 2021 |
You dey fear abi, you dey fear to dir madam sit down first and think if you've hurt someone in the past ![]() |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Nobody: 8:51pm On Jun 21, 2021 |
Mke everybody de carry em cross go this country oo. Make una no provoke me oooo. No be only poor man good to die o |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by fineberry(m): 8:52pm On Jun 21, 2021 |
ambassadorgozie:sell the space to me na abeg lol |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Nobody: 8:55pm On Jun 21, 2021 |
Yellow and BLack abi? you think we don't know how many times you and your cultist friends Sulia and Lefty have tricked many runz girls and slay-queens to their deaths at the hands of ritualist abi? ![]() |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by emmnprince(m): 9:03pm On Jun 21, 2021 |
ChiefSosa:Wetin Michaelpop50 do you wey you con expose am na? |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Nobody: 9:09pm On Jun 21, 2021 |
emmnprince:You believe wetin him write? Make he just dey thank he stars say i nor know he real name sha. Small pikin when say na elder he won dey mock. Na death bed dey call am.
|
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Unrated900(m): 9:12pm On Jun 21, 2021 |
Shellsploit:That one keeee Na romance section you go see am |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by ChiefSosa(m): 9:14pm On Jun 21, 2021 |
michaelpop50:Uvuvwevwevwe Onyetenyevwe Ugwemubwem Osas Oyiborhoro Oghenerukevwe Umukoro oghenetega Kparobor........Those are my names. My first name is Uvuvwevwevwe |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by dododawa1: 9:17pm On Jun 21, 2021 |
Lol |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Timiblanko(m): 9:19pm On Jun 21, 2021 |
Shellsploit:you call that scam until they kill her abi? Let's be sensitive |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Shellsploit: 9:19pm On Jun 21, 2021 |
Timiblanko: |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Adadioranma79(f): 9:21pm On Jun 21, 2021 |
Hate fat people all you want. You simply cant give out what you dont have. You are obviously one very sad fellow, sorry for your pain. Dalil8: |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Funkybabee(f): 9:23pm On Jun 21, 2021 |
Don't mind them eny They are frustrated soul They can't make an � talk more of human You are beautiful, black and bold I love you darling. A la ye run run haters should go and d!e |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by BeardGangJnr1(m): 9:23pm On Jun 21, 2021 |
Fat leg lols ![]() |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Nobody: 9:24pm On Jun 21, 2021 |
ChiefSosa:Na lies go kill you. Eranko. As long as you still dey this nairaland, I go get your name, and once I get am, I go contact you. Na there you go know say i be the Iya their pikin for real. Just watch
|
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Nobody: 9:24pm On Jun 21, 2021 |
Adadioranma79:I'm @ProudlySkinny. Lemme be your slim tea ![]() I dey live on your sstreet. |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Mattonimo: 9:30pm On Jun 21, 2021 |
Odewaleadesoye:Dem go dey package "fat"call am chubby Mtchew U be fat girl ![]() |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by ChiefSosa(m): 9:30pm On Jun 21, 2021 |
emmnprince:Lol, that boy na scallywag. D werey just dey disguise. E go thief baby goat for Warri, dem come banish am from the community. E dey one Lagos slum dey hide. E lie pass Satan. E go dey lie say e get money say e dey work for company and na slum e dey o. Na dating and gift card e dey use survive. Wetin vex me pass be say, e go thief goat. I no know wetin e wan use am do. Na baby-goat bandit e be
|
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Joetttimua1811(m): 9:31pm On Jun 21, 2021 |
Noted |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Nobody: 9:36pm On Jun 21, 2021 |
ChiefSosa:By the time I contact you here on nairaland and mention your full name, na there you go know say you done enter my trap.
|
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by emmnprince(m): 9:43pm On Jun 21, 2021 |
ChiefSosa: ![]() Local man is shocked here! How you con take know all these matters about am na! Abi you dey among those wey sit on top him matter for Warri ni? |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by emmnprince(m): 9:46pm On Jun 21, 2021 |
michaelpop50:No tell me say Fela be your mentor for Igbo taking o! Because this one you just dey showcase am be like you wan ginger up 2 face d oga wey dey cast you. |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by ChiefSosa(m): 9:55pm On Jun 21, 2021 |
michaelpop50: Lol, those are my names. I dey Nairaland, nothing dey happen. Go chop shit. Kwasia
|
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by 042icloud(m): 9:59pm On Jun 21, 2021 |
kennyz247:Nawaoh ! Must you be this bitter to your fellow human? |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Charly68: 10:02pm On Jun 21, 2021 |
Report to police descretly and let them arrest the criminal |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by techWriter2: 10:07pm On Jun 21, 2021 |
friendship gone wrong spotlight quest Well done tonner |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by ChiefSosa(m): 10:11pm On Jun 21, 2021 |
emmnprince:Lol, someone even asked me a similar question about the scallywag. Na shoot at sight order them give us if we catch am.
|
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by Nobody: 10:27pm On Jun 21, 2021 |
emmnprince:Cast me as how? |
| Re: Eniola Badmus Raises Alarm Over Threat To Life (Pictures) by emmnprince(m): 10:37pm On Jun 21, 2021 |
michaelpop50:Oga na shoot at sight order them give ChiefSosa & others if dem catch you o! Oboy better find a way to return that baby goat wey you kolobi for area and go appease them o make wetin happened in 1942 no repeat itself o! Una no go use laugh kill me for here! |
Iyabo Ojo's Daughter Priscilla Knocks Naira Marley Over Threat To Sue Mum • Fancy Acholonu Called Off Wedding With Alex Ekubo Over Threat Messages • Eniola Badmus And A Toke Makinwa Fan Fight Dirty Over Bikini Photos • 2 • 3 • 4
Seyi Awolowo Celebrates His 30th Birthday With Lovely Pictures • Kate Henshaw's Ex-Husband Roderick-Nuttal Remarries • Celebrities At Banky W & Adesua Etomi's Introduction After Party (Photos)

