Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,770 members, 7,955,936 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 07:03 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5308090 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10772) (10773) (10774) (10775) (10776) (10777) (10778) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:34pm On Jun 24, 2021 |
Lucy speaks fluently though.. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 10:34pm On Jun 24, 2021 |
Lucy go just beat Kaisha black and blue 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 10:36pm On Jun 24, 2021 |
The way laycon just dey look is goddamn funny . See as baba look serious and lost. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 10:36pm On Jun 24, 2021 |
Sunnycliff:Omoh I dey fear for her 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:37pm On Jun 24, 2021 |
This kaisha sef na wahala 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 10:37pm On Jun 24, 2021 |
scondy: Uhn? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 10:39pm On Jun 24, 2021 |
Laycon.. this boy, no even get energy at all 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 10:39pm On Jun 24, 2021 |
See as Neo dey shift from Kaisha…. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tonididdy(m): 10:40pm On Jun 24, 2021 |
Ok na to dey avoid girls wey name start with K ... Too much drama |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:40pm On Jun 24, 2021 |
tonididdy:I de tell you |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fergieboy: 10:41pm On Jun 24, 2021 |
Why is laycon looking like a begger 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 10:41pm On Jun 24, 2021 |
I am the one that FORGIVED you… Kaisha 2021 This Kaisha is saucy oh… |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:41pm On Jun 24, 2021 |
Kidd reaction |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 10:41pm On Jun 24, 2021 |
Kayode na weyrey o |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zeinymira(f): 10:41pm On Jun 24, 2021 |
I forgived you 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:42pm On Jun 24, 2021 |
Jesus Lucy tear kaisha slap |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 10:42pm On Jun 24, 2021 |
Choi, biggie cut off the beating but showing Lucy wigless |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by observanc1: 10:42pm On Jun 24, 2021 |
What rubbish is going on here. Kaisha, kaisha mum, katrina, lucy, mum say, lucy say, halima say, say say say. Nonsense |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tonididdy(m): 10:42pm On Jun 24, 2021 |
Shezkid01:His just lost lol |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:43pm On Jun 24, 2021 |
The girls in this lockdown set get too much emotional baggages and issues 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 10:43pm On Jun 24, 2021 |
fergieboy:The guy has always looked lost since the reunion started. The wey he just dey look funny die.. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by observanc1: 10:44pm On Jun 24, 2021 |
Trust kayode. The foolish people cut off the point lucy beat up kaisha for throwing pillow at her. Lucy doesnt have money is not the reason stupid girls like katrina and kaisha should disrespect her. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:45pm On Jun 24, 2021 |
Nonsense drama. Kaisha rest with the mum talk abeg. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:46pm On Jun 24, 2021 |
Lucy don come back but I think kaisha is no longer there 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Drew13: 10:46pm On Jun 24, 2021 |
Kaisha why now |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:46pm On Jun 24, 2021 |
Well like someone said, you can't shame the shameless! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gee001: 10:46pm On Jun 24, 2021 |
GOTV users wondering what's going on. DSTV users already seeing the future |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:47pm On Jun 24, 2021 |
Who de sit down where kaisha used to sit? Modified It's lilo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ChristoBam: 10:47pm On Jun 24, 2021 |
NewDelhi: He's just there to fufil contract obligations. Baba no really flow with these guys again. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:47pm On Jun 24, 2021 |
3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by QueenSindel(f): 10:48pm On Jun 24, 2021 |
kaisha na ur turn to chop dragging today! agbaya. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by observanc1: 10:48pm On Jun 24, 2021 |
Kaisha "forgived" lucy. Hausa people shaa. |
(1) (2) (3) ... (10772) (10773) (10774) (10775) (10776) (10777) (10778) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |