₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,557 members, 8,446,010 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 10:48 PM

Toggle theme

Who Go Teach Me Warri Pidgin - Crime - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCrimeWho Go Teach Me Warri Pidgin (504 Views)

1 Reply (Go Down)

Who Go Teach Me Warri Pidgin by Moxil(op): 4:14pm On Jul 12, 2021
The kind of love I have for warri Pidgin no get part two...shuuu....abeg I need someone to teach me
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by kelvine(m): 4:26pm On Jul 12, 2021
How much you go drop?
Abi u reason say na beans to vibrate waffi ?
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Nobody: 5:07pm On Jul 12, 2021
How much u go pay?
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by mikdaf: 5:53pm On Jul 12, 2021
Call me on this number 08025085924. full time warri pikin, the water they flow fully for my system like dis. I dey wait for u control like dis.

Make we start evening class.

Moxil:
The kind of love I have for warri Pidgin no get part two...shuuu....abeg I need someone to teach me
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Moxil(op): 10:49am On Jul 13, 2021
mikdaf:
Call me on this number 08025085924. full time warri pikin, the water they flow fully for my system like dis. I dey wait for u control like dis.

Make we start evening class.
I will chat you up
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Moxil(op): 10:50am On Jul 13, 2021
kelvine:
How much you go drop?
Abi u reason say na beans to vibrate waffi ?
Oomo....twale
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by mikdaf: 5:13pm On Jul 13, 2021
Moxil:
Nice one der
I will chat you up
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Fdot(m): 9:26pm On Jul 13, 2021
Waffi's gone obsolete na. Aboi learn to cap pitaqwa pidgin and watch how your confidence builds up globally like Burna's and Omahlay's. Believe.
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Born2winnx: 5:42pm On Jul 15, 2021
Fdot:
Waffi's gone obsolete na. Aboi learn to cap pitaqwa pidgin and watch how your confidence builds up globally like Burna's and Omahlay's. Believe.
Mumu boy, use your brain box...warri nor de carry last.
1 Reply

White Woman Uses Pidgin English To Communicate With A Nigerian Yahoo BoyGirl Used By Yahoo Boy Vomits Money In Warri, Delta StateYahoo Boy Caught With Lady's Pants And Bras In Warri (Photos, Video)234

Gunmen Raid Several Houses In Abuja, Abduct ResidentsWho Else Has Experienced This With GtbankIs It A Crime To Wear Or Display A Terrorist Flag