Stats: 3,165,949 members, 7,863,360 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 04:17 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Who Go Teach Me Warri Pidgin (411 Views)
White Woman Uses Pidgin English To Communicate With A Nigerian Yahoo Boy / Policeman Caught Having Sex With His Stepdaughter In Warri (Photos) / Yahoo Boy Eats Feces In Warri While Doing The New Yahoo Plus. Photos, Video (2) (3) (4)
Who Go Teach Me Warri Pidgin by Moxil(m): 4:14pm On Jul 12, 2021 |
The kind of love I have for warri Pidgin no get part two...shuuu....abeg I need someone to teach me |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by kelvine(m): 4:26pm On Jul 12, 2021 |
How much you go drop? Abi u reason say na beans to vibrate waffi ? 1 Like 1 Share |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Nobody: 5:07pm On Jul 12, 2021 |
How much u go pay? |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by mikdaf: 5:53pm On Jul 12, 2021 |
Call me on this number 08025085924. full time warri pikin, the water they flow fully for my system like dis. I dey wait for u control like dis. Make we start evening class. Moxil: 1 Like |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Moxil(m): 10:49am On Jul 13, 2021 |
mikdaf: I will chat you up |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Moxil(m): 10:50am On Jul 13, 2021 |
kelvine: Oomo....twale |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by mikdaf: 5:13pm On Jul 13, 2021 |
Moxil: |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Fdot(m): 9:26pm On Jul 13, 2021 |
Waffi's gone obsolete na. Aboi learn to cap pitaqwa pidgin and watch how your confidence builds up globally like Burna's and Omahlay's. Believe. |
Re: Who Go Teach Me Warri Pidgin by Born2winnx: 5:42pm On Jul 15, 2021 |
Fdot:Mumu boy, use your brain box...warri nor de carry last. |
(1) (Reply)
Murdered UNILORIN Student: Victim's Phone Recovered From Accomplice, DSS Tenders / DPO Killed As Police Repel Bandit Attack In Imo Community / NTA Staff Stoned To Death In Kogi State
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |