Adorable Photos Of Patoranking And His Daughter, Wilmer - Celebrities (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Adorable Photos Of Patoranking And His Daughter, Wilmer (43604 Views)
| Re: Adorable Photos Of Patoranking And His Daughter, Wilmer by ofiko123(m): 4:50am On Jul 29, 2021 |
Nice one... They look amazing together... |
| Re: Adorable Photos Of Patoranking And His Daughter, Wilmer by Nobody: 10:02am On Jul 29, 2021 |
Which name u go give ur daughter? Let me help u out.....Bama or venigar. [quote author= post=104187839]What a beautiful picture. Joy of fatherhood. Now, y'all know wetin happen for Abule ![]() From all of us @[/b] : Congratulations Patoranking. *singing* [b]Abule This is another 'tory oh, from my one Make I tell you wetin happen for Abule 'Bout this big party inside my abule I went there with my best friend Kunle Kunle dey there with hin girlfriend Shile Ghetto girls dem dey like takasufe So many pretty girls dey inside my mule I just dey wonder say, which kind party eh Everythin' yapa, everythin' dey Ahh, oshey I get many girls, wey dem dey come from Mowe AJ boys, dem dey like to throw-away Omo see gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy girls like Mega Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold am tight Hold am jeje (go) Hold am tight Hold am jeje (go) That's why I hold am tight Hold am jeje (go) Hold am tight Hold am jeje (go) Omoge whine am, you can do better Sweet gbedu from Ebute Metta All the way to Naija Delta Na we get am Plenty ololo Gyal'em enuff, ogologo I just want sharply take one photo Before the Baba dem tell us to go Ahh, oshey I get many girls, wey dem dey come from Mowe AJ boys, dem dey like to throw-away Omo see gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy girls like Mega Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on Sing till fade ![]() [/quote] |
| Re: Adorable Photos Of Patoranking And His Daughter, Wilmer by Alexandersantos(m): 10:21am On Jul 30, 2021 |
baxasa2:10k |
Patoranking's Daughter, Wilmer In New Pictures • Adorable Photos Of Patoranking And His Daughter Wilmer • Patoranking And Daughter, Wilmer In Father's Day Picture • 2 • 3 • 4
Shatta Wale Shades Davido: I Don't Use My Father's Money For Hype • Annie Idibia Gives Ubi Franklin A Peck On Airplane On Their Way To Dubai • Small Doctor Spotted With A Female Midget In New Picture

