₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,661 members, 8,518,804 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 10:51 PM

Toggle theme

Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League - Sports (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League (8308 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Topmaike007(m): 9:22am On Aug 03, 2021
[right][/right]
Satan01:
initial gragra in Africa but go and play mancity ladies now - dem go dey do like person wey pweek don cut inside their zoom zoom cheesy
same way barca girls will trash man city girls
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by robosky02(op): 9:28am On Aug 03, 2021
aylive02:
They have achieved more than APC within 90 minutes. On the other hand, fvck PDP
They were promised one million for every goal


Now they have already scored 12 goals


Omo see money.....

For Nigerian champions


Wike is working

Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by robosky02(op): 9:33am On Aug 03, 2021
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Satan01(m): 9:38am On Aug 03, 2021
Topmaike007:
[right][/right]same way barca girls will trash man city girls
I need sum1 like u in my kingdom cool
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by flamingREED(m): 9:39am On Aug 03, 2021
Chelsea angels.
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by aylive02(m): 10:05am On Aug 03, 2021
robosky02:
They were promised one million for every goal


Now they have already scored 12 goals


Omo see money.....

For Nigerian champions


Wike is working
cool money
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by honturu44: 10:14am On Aug 03, 2021
see below
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by lordprogress: 10:40am On Aug 03, 2021
they should be a strong contender to win the CAF champions League because female African league started in Nigeria that the why the female national team remains strong despite the decline in sports.
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Topmaike007(m): 11:28am On Aug 03, 2021
Satan01:
I need sum1 like u in my kingdom cool
where the kingdom dey I Wan join if Una dey share money
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Satan01(m): 12:03pm On Aug 03, 2021
Topmaike007:
where the kingdom dey I Wan join if Una dey share money
hell fire grin
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Topmaike007(m): 12:50pm On Aug 03, 2021
Satan01:
hell fire grin
but Una go share money for us there
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Tundex911: 4:59pm On Aug 03, 2021
This babes dey para...

Very productive, no be dem yeye bbn one's


Awon weyrey gbogbo

Smh
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Chingykay77(m): 6:25pm On Aug 03, 2021
Now I can say the future is Female
Na only our girls dy do wonderful things when it comes to sport
Even for football na them be d boss of Africa but our guys ehn...............make i no talk
Re: Rivers Angels Beat Amis Du Monde FC Of Togo 5-1, Qualify For Champions League by Satan01(m): 7:22pm On Aug 03, 2021
Topmaike007:
but Una go share money for us there
yes na,, hell money
1 2 Reply

FIFA U-17 Women's World Cup: Nigeria Defeats Brazil 3-1. Qualify For Final • U-20 Women's World Cup: Falconets Defeat New Caledonia 10-1, Qualify For Next Ro • Wike Presents Buses To Rivers United & Rivers Angels, ₦20Million To Beat Enyimba • 2 • 3 • 4

Dana Air Sponsors Heartland FC Of Imo State • Naomi Osaka Hires Patrick Mouratoglou • WWW.SOLOSCORE.COM | LIVESCORE & FIXTURES WITH GOAL ALERT....you'll Love It