Am Just Damn Lucky...nothing Else - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Am Just Damn Lucky...nothing Else (331 Views)
1 Reply
| Am Just Damn Lucky...nothing Else by OnGod2021(op): 8:14am On Aug 09, 2021 |
Naso niqqas go rush enta dis tread now...dey call me senior man...ogbeni na pure luck cos if u check flashscore.. drama full some matches wella...Shey na Lille u wan talk, Vaasa Ps..Lechia Gdansk or FCSB...
|
| Re: Am Just Damn Lucky...nothing Else by Bluehill1051: 11:00am On Aug 09, 2021 |
Omo! U for stake like 20K. By now u for don dey price Honda Evil spirit |
| Re: Am Just Damn Lucky...nothing Else by OnGod2021(op): 2:55pm On Aug 09, 2021 |
Bluehill1051:Bros na wetin bet take pass us be dat ooo...nobody know which game go enta...I sha get 5k stake wey red dah yesterday |
Am Just Doing My Thing • Drogba Lucky Not To Face Him' - Henderson Defends Van Dijk Over Ballack Claim • Lucky Omeruo And Wife, Dorsy Chuks Welcome Their 2nd Child (Photos) • 2 • 3 • 4
Are You Ready Champions League Fantasy • Do You Understand This? • England Vs Hungary: Why English Players Were Racially Abused