₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,527 members, 8,441,079 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 01:09 AM

Toggle theme

Corolla 2007 D Best Price U Can Get - Autos - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutosCorolla 2007 D Best Price U Can Get (782 Views)

1 Reply (Go Down)

Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Kelvin2ways(op):
Corolla 2007 buy and drive home nothing to fix...

The best price u can get..

1.550m

Location Alausa

08039144566

Best of Luck

Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by soliddust2020: 7:38am On Aug 21, 2021
2.5 for naija used? Abi na my eyes dey deceive me
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by dadabashua1(m): 7:45am On Aug 21, 2021
Lol
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Nobody: 8:07am On Aug 21, 2021
Una don dey mad sha. I can see that!
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Itsrm(m): 8:18am On Aug 21, 2021
Just when you think you've seen it all
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by mummyz(m): 8:20am On Aug 21, 2021
How much is your Tokunbo?
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by samuel051: 9:05am On Aug 21, 2021
Na crase dey worry u..
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by polimaf(m): 9:10am On Aug 21, 2021
soliddust2020:
2.5 for naija used? Abi na my eyes dey deceive me
me sef confuse
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by lolaben(m): 9:15am On Aug 21, 2021
I won't even buy this for 1.4 million, this car has seen life in naija. Haba una get conscience so?
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Ronzy1990(m): 11:37am On Aug 21, 2021
I have toks going for 2.8mil. Even 2.750mil I go sell
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Kelvin2ways(op): 5:59am On Aug 22, 2021
Sorry bro. e come be like say dem dey follow me...na 1.550 I want write oo.
No wonder pple no dey respond.☹️
soliddust2020:
2.5 for naija used? Abi na my eyes dey deceive me
1 Reply

2007 D.C2007 D.C6 months used toyota Corolla 2007 #1.380k234

Foreign Used Honda Odyssey For Sale For 1.6m2015 Upgraded To 2020. Lezus Lx570 For Sale 39M Negotiable. Just 9k Millage.Superclean Toyota Camry 2008model For Sale