Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,740 members, 7,817,042 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:31 AM

Corolla 2007 D Best Price U Can Get - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / Corolla 2007 D Best Price U Can Get (692 Views)

2007 D.C / 2007 D.C / SOLD!!!Awoof Sales!!! Toyota Corolla 2007 (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Kelvin2ways(m): 4:30am On Aug 21, 2021
Corolla 2007 buy and drive home nothing to fix...

The best price u can get..

1.550m

Location Alausa

08039144566

Best of Luck

Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by soliddust2020: 7:38am On Aug 21, 2021
2.5 for naija used? Abi na my eyes dey deceive me

5 Likes

Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by dadabashua1(m): 7:45am On Aug 21, 2021
Lol
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Nobody: 8:07am On Aug 21, 2021
Una don dey mad sha. I can see that!

3 Likes

Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Itsrm(m): 8:18am On Aug 21, 2021
Just when you think you've seen it all

2 Likes

Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by mummyz(m): 8:20am On Aug 21, 2021
How much is your Tokunbo?

5 Likes

Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by samuel051: 9:05am On Aug 21, 2021
Na crase dey worry u..
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by polimaf(m): 9:10am On Aug 21, 2021
soliddust2020:
2.5 for naija used? Abi na my eyes dey deceive me
me sef confuse
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by lolaben(m): 9:15am On Aug 21, 2021
I won't even buy this for 1.4 million, this car has seen life in naija. Haba una get conscience so?

3 Likes

Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Ronzy1990(m): 11:37am On Aug 21, 2021
I have toks going for 2.8mil. Even 2.750mil I go sell
Re: Corolla 2007 D Best Price U Can Get by Kelvin2ways(m): 5:59am On Aug 22, 2021
Sorry bro. e come be like say dem dey follow me...na 1.550 I want write oo.
No wonder pple no dey respond.☹️
soliddust2020:
2.5 for naija used? Abi na my eyes dey deceive me

(1) (Reply)

Clean Sequoia For Sale 1.3 / Registered 2008 Acura Mdx @ 2.8m / 2020 Lexus Rs450h Fsport

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.