EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku (32174 Views)
| EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Vabama(op): 7:41am On Aug 23, 2021 |
Chelsea striker, Romelu Lukaku, has said he would “never” sign for Arsenal, following their 2-0 win over the Gunners on Sunday.Source; https://dailypost.ng/2021/08/23/epl-i-will-never-play-for-arsenal-lukaku/
|
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by paulolee(m): 7:43am On Aug 23, 2021*. Modified: 5:48pm On Aug 23, 2021 |
after Wetin you take their eyes see yesterday abi?? wicked bully like you...jus turn arsenal defenders to small pikin with the way you jus de use ur big body dey chance n oppress those children asif they are no mate.. no worry na GOD go judge you.. I hear say city win person 5-0 and na this same gunners wan go play them next week?? arsenal lose to Brentford, lose to Chelsea for home n wan go win city for etihad?? pls Mr arterta jus forfeit the game because even a draw for city would seems like losing 6 points..... wr is covid break wen you need it??
|
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by jetwonder(m): 7:47am On Aug 23, 2021 |
This Weekend Liverpool Set To Wipe Chelsea At Amfield! |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by thorpido(m): 8:01am On Aug 23, 2021 |
Arsenal will soil your records. That club get issues. |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Ritzybeauty(f): 8:07am On Aug 23, 2021 |
That's an ambitious player speaking there |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Nuelito: 12:13pm On Aug 23, 2021*. Modified: 12:30pm On Aug 23, 2021 |
Better for him Even me wey no dey England will only accept Arsenal's offer as a means to jakpa from this kontri. That club na nonsense club. Arsenal fans...no vex(don't take it too personal). But una know say na the truth I dey yan |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Odidigboigbo(m): 12:14pm On Aug 23, 2021 |
Arsenal is for Amateurs not a pro like you. |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by graphics102: 12:14pm On Aug 23, 2021*. Modified: 7:43pm On Aug 25, 2021 |
Nice one |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Pulsenaija: 12:14pm On Aug 23, 2021 |
Lol what of http://iselify.com? |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Nobody: 12:14pm On Aug 23, 2021 |
Oga, arsenal can win the current EPL season.. Don't be too sure. One team called Neman Grodno from their position in the last quadrant of their country league table is demolishing every opponent by handicaps. When God says it is your time, Chelsea, Manchester city, Manchester united and Liverpool cannot stop Arsenal from lifting the EPL and Champions league. If God vex for you, he will do what I typed up there this year, e go shock you. |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Winningbot: 12:14pm On Aug 23, 2021 |
Even me sef no go sign for arsenal |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Amspecial: 12:14pm On Aug 23, 2021 |
![]() |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by osuofia2(m): 12:14pm On Aug 23, 2021 |
.Everybody no just wan Arsenal Fans to get Peace |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by sylve11: 12:14pm On Aug 23, 2021 |
Moral of what Lukaku said is very simple: Rejoice, and men will seek you; Grieve, and they turn and go; They want full measure of all your pleasure, But they do not need your woe. ![]() |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Felabrity: 12:14pm On Aug 23, 2021*. Modified: 1:30pm On Aug 23, 2021 |
You that is jumping from one club to another Lukaku can kiss any badge, so far money is involve He can even play for Eyimba Though he was really good in serie a last season
|
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Temptee101(m): 12:15pm On Aug 23, 2021 |
Even lukaku sef dey yarn dust against arsenal? I nor blame am sha, na useless arsenal management i blame. Straight 3rd defeat against man city then e go complete. |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Aksnoopy: 12:15pm On Aug 23, 2021 |
Arsenal will surely relegate this season. Useless club! |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by wunmi590(m): 12:15pm On Aug 23, 2021 |
![]() I envy the people who are still supporting arsenal, unah dey try, I have over 20 people who have left arsenal due to their performance..... If I'm arsenal, my fuest point of contact is to sack their mum coach and sign the whole eyimba players to play for arsenal ![]() |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by kenzysmith: 12:15pm On Aug 23, 2021 |
Old man who told you arsenal even needed you in the ist place you scored and put your fingers in your lips and look at arsenal fans I no blame you na arteta I blame. U injure person u still dey pour salt put leave me This guy dey vex me I swear
|
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by cRobo: 12:15pm On Aug 23, 2021 |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Jolomenas: 12:15pm On Aug 23, 2021 |
AlhajiBitcoin:Shame no dey catch you ![]() |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by pickatyoubackup: 12:15pm On Aug 23, 2021 |
No sane person who want a successful career would |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Nobody: 12:15pm On Aug 23, 2021 |
Arsenal don suffer |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Tamedo101(m): 12:15pm On Aug 23, 2021 |
We will never sign him too. Abi ori Lukaku buru ![]() Up Gunners! Gunners for life! ![]()
|
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Samogbo1(m): 12:16pm On Aug 23, 2021 |
lol |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Seretin: 12:16pm On Aug 23, 2021 |
funny |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by abobote: 12:16pm On Aug 23, 2021 |
Lukaku came prepared this time |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Jolomenas: 12:16pm On Aug 23, 2021 |
Aksnoopy:No make Arsenal fans see you oo |
| Re: EPL: I Will Never Play For Arsenal – Lukaku by Quahl: 12:16pm On Aug 23, 2021 |
i go soon renounce this team self!!!! oloun!!!! Looks like the club is cursed! |
Champions League New Rule - Huge Boost For Arsenal, Man Utd, Chelsea & Spurs • Aubameyang Scores For Arsenal, Celebrates With Black Panther Mask (Photos) • Danny Welbeck May Never Play Football Again: Medical Expert • 2 • 3 • 4
Samuel Chukwueze, Villarreal Players Celebrate Europa League Final Qualification • Ezuruike Wins Gold At RIO Paralympic • Top 20 Richest Football Players In 2017
This Weekend Liverpool Set To Wipe Chelsea At Amfield!
Nice one

