₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,684 members, 8,446,624 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 08:17 PM

Toggle theme

Guys Stop Deciving Your Fellow Guys� HELP HELP If Your Beans Don Don - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcGuys Stop Deciving Your Fellow Guys� HELP HELP If Your Beans Don Don (313 Views)

1 Reply

Guys Stop Deciving Your Fellow Guys� HELP HELP If Your Beans Don Don by Chiagozieo(op): 11:01am On Sep 01, 2021
How can your fellow guy hail you say Guy carry me along...you wey be the person Dem dey ask go dey tell the Oda person you be boss na how I wan carry you along......YOU NO NO HOW E DEY THAT GUY...If him dey roast ..if him self wey u dey call boss don see 5Naira for the day....Guy try to reason your fellow guys to help them monetarily not only ladies u go dey reason always.....
Re: Guys Stop Deciving Your Fellow Guys� HELP HELP If Your Beans Don Don by samuel051:
Chiagozieo:
How can your fellow guy hail you say Guy carry me along...you wey be the person Dem dey ask go dey tell the Oda person you be boss na how I wan carry you along......YOU NO NO HOW E DEY THAT GUY...If him dey roast ..if him self wey u dey call boss don see 5Naira for the day....Guy try to reason your fellow guys to help them monetarily not only ladies u go dey reason always.....
if ur own guy can mafia ur own payment and tell u say aza die,wetin come remain again,no matter how u think am d average guy sees his fellow guy as a competitor and threat,they only pretend to pray for u to grow but never to be better than them or upgrade like them financially..reason I distanced myself from all my friends and start doing my thing all by myself.
1 Reply

Make I Ask My Fellow Nairalander This Too.Help! Help! Snake OooHow Beans Saved Us From Armed Robbers234

#bbnaija-liquorose Clear The Air Why She Can't Fall In Love In Bbnaija HouseLatest Nollywood Edobest MovieI Don't Have Water To Bath Should I Use Kerosene?