₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,481 members, 8,422,268 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 01:10 AM

Toggle theme

Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' - Crime - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCrimeTwo Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' (1383 Views)

1 Reply (Go Down)

Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Nooel1(op): 7:56am On Oct 19, 2021
Two Nigerians fit chop 105 years imprisonment for United States of America.

Johnson Ogunlana and Samson Oguntuyi dey accused of alleged matter wey concern internet fraud.

Dis follow di indictment of di two Nigerians by one federal grand jury for Maryland, USA.

Internet fraud wey many Nigerians know as 'Yahoo Yahoo' na crime wey anti-graft agencies dey battle wit home and abroad.


Ogunlana, age 24 wey dey live for Maryland and Oguntuyi, age 29 dey live for Atlanta.

And dem dey face up to 30 counts charges wey border on "conspiracy commit bank fraud and mail fraud, access device fraud, aggravated identity theft.

"Di two Nigerians also chop accuse of theft of mail by a postal employee and destruction of mail by a postal employee."

US Department of Justice na im tok dis matter.

Di two men plead guilty to di crime wey dem accuse dem of before District Judge Catherine Blake.

Di Court never fix date for dia sentencing.

Wetin Johnson Ogunlana and Samson Oguntuyi do?


United States Department of Justice [DoJ] say Johnson Ogunlana wey be dispatch rider allegedly conspire wit Samson Oguntuyi to tiff credit cards.

For dia plea agreements, Ogunlana and Oguntuyi tell US authorities say between July 25, 2016, and February 5, 2019 dem agree to steal bank checks.

Di two also plea say dem tiff credit and debit cards from di mail and run fake businesses using stolen identities.

Dem confess say dem tiff at least $565,000 from two victim businesses and eight identity theft victims.

"Di 30-count indictment allege sey Ogunlana conspire wit Oguntuyi and odas to to tiff bank checks, credit cards, and debit cards from di mail.

Open fraudulent business banking accounts using di names of victim businesses and di stolen identities of victim postal customers.

"Negotiate di stolen checks by depositing dem into di fraudulent bank accounts, and den conduct transactions wit stolen payment cards and wit money derived from di stolen checks," DOJ add.

Wetin fit happun to di two Nigerians
Say US court indict Johnson Ogunlana and Samson Oguntuyi no mean sey dem dey guilty of di crime.


Anybody wey dem indict still dey innocent until court sey im dey guilty.

Di Department of Justice for statement say if court find dem guilty "Ogunlana and Oguntuyi each face a maximum sentence of 30 years for federal prison.

Dat na di possible prison time for conspiracy to commit bank fraud and mail fraud.

Oguntuyi also face a maximum of 30 years for bank fraud. Ogunlana face a maximum sentence of 15 years in prison for access device.

A mandatory sentence of two years, consecutive to any oda sentence imposed for each of five counts of aggravated identity theft

A maximum of five years in federal prison for each of five counts of theft of mail by a postal employee.

And a maximum of five years in federal prison for each of eight counts of destruction of mail by a postal employee."

https://www.bbc.com/pidgin/media-58411973

Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by dudusky007(m): 7:59am On Oct 19, 2021
God diz pic na ondo I guess...see community God : be like 1788
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Nooel1(op): 8:00am On Oct 19, 2021
dudusky007:
God diz pic na ondo I guess...see community God :obe like 1788

Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Gandollar(f): 8:01am On Oct 19, 2021
Jesus! Op no be Abeokuta be that? grin
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Nooel1(op): 8:03am On Oct 19, 2021
Gandollar:
Jesus! Op no be Abeokuta be that? grin
It's called Oke-Aro, the capital of West. You know what I meant.
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Gandollar(f): 8:05am On Oct 19, 2021
Nooel1:
It's called Oke-Aro, the capital of West. You know what I meant.
Is that Lagoshuhhuh??
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by jodeci(m): 8:06am On Oct 19, 2021
dudusky007:
God diz pic na ondo I guess...see community God : be like 1788
But seriously the landscape looks fine.just do a touch of modern buildings and you will fall inove with the scenery
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by dudusky007(m): 8:08am On Oct 19, 2021
jodeci:
But seriously the landscape looks fine.just do a touch of modern buildings and you will fall inove with the scenery
oga!!!
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Nooel1(op): 8:08am On Oct 19, 2021
Gandollar:
Is that Lagoshuhhuh??
This is Lagos here

Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by BlackXabbath(m): 8:08am On Oct 19, 2021
Omualabis at it again..

This people dey drag development with us oh cheesy

Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Asgard73:
Those people and fraud.. local dem Dey .. international scam .. they major.

Difference between them and others.. is that the mine skulls .. do rituals with human being .. fit be papa mama brother sister .. all for money huh

Rather be a mule .. than to exhume my grandpa skull or kill my kid brother/friend for money rituals wey even no sure.

Yoruba sef

All Na December doings .. allow them perish for there .. Na their calling
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Gandollar(f): 8:18am On Oct 19, 2021
Nooel1:
This is Lagos here
Then where come be that now Op, stop being mischievous.

Is that iragbiji? grin
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Gandollar(f): 8:20am On Oct 19, 2021
Asgard73:
Those people and fraud.. local dem Dey .. international scam .. they major.

Difference between them and others is that the mine skulls .. do rituals and other human being .. fit be papa mama brother sister .. all for money huh

Rather be a mule .. than to exhume my grandpa skull or kill my kid brother/friend for money rituals wey even no sure.

Yoruba sef

All Na December doings .. allow them perish for there .. Na their calling
Oga those skull miners are working for the Yahoo wing. Na wa for you sef. grin
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Gandollar(f): 8:21am On Oct 19, 2021
The skulls mined are for the herbalist to prepare soap for the Yahoo ones.
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Nooel1(op): 8:23am On Oct 19, 2021
Gandollar:
Then where come be that now Op, stop being mischievous.

Is that iragbiji? grin
Iragbiji? Okay, you mean Tinubu's town?
Yes! Yes!!
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Gandollar(f): 8:26am On Oct 19, 2021
Nooel1:
Iragbiji? Okay, you mean Tinubu's town?
Yes! Yes!!
Next time, make sure you do your research well.

Iragbiji to the world!
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by WibusJaga: 8:29am On Oct 19, 2021
huh
Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by Nooel1(op): 8:32am On Oct 19, 2021
Gandollar:
Next time, make sure you do your research well.

Iragbiji to the world!
Let's go there........

Re: Two Nigerians Dey Face 105 Years For US Prison For 'yahoo Yahoo' by mybiz234: 8:20am On Oct 26, 2021
In another thread, you said afonja betrayed Yoruba people.

We know there are many Igbos who betrayed their fellow Igbos.

Can you mention how afonja betrayed Igbos? 9r are you an empty headed fool?

1 Reply

Invictus Obi Released From US Prison After Serving 5 Years For FraudMan Declared Innocent After Spending 48 Years In US PrisonCorper Oyeyemi Caleb Jailed For Yahoo-Yahoo Romance Scam (Photo)234

Couple Brutally Murdered By Kidnappers Despite N7.5m Ransom Payment Laid RestSoldier Stabs Lagos Trader To Death Over N100!!Disquiet As Killers Of APC Chieftain Reportedly Plan To Flee Ikoyi Prison