Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) - Celebrities (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) (33541 Views)
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by paskal16: 8:07pm On Oct 26, 2021 |
EndBuhariNow:who ask you ![]() You no sabi were dem dey sell small land again? |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Nobody: 8:11pm On Oct 26, 2021 |
ThickSharon123:I doubt that cause he doesn't like fat girls . judging from most of his music videos... |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by funshint(m): 8:24pm On Oct 26, 2021 |
I just like this guy...his music carries a lot of talent with funny lyrics. |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Burgerlomo: 8:29pm On Oct 26, 2021 |
Congratulations bro, mine too is coming soon by his grace. Amen!
|
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by 6ixT8: 8:39pm On Oct 26, 2021 |
the designer of that gate deseeves an Oscer. |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by MITCHELL96: 8:41pm On Oct 26, 2021 |
IbrahimSkiba:By width ba ? Cos it looks small oo |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by SweetDipBenny(m): 8:43pm On Oct 26, 2021 |
ashewoboy:U can tell na en sweat e take make en moni ![]() Congrats to him tho |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Nobody: 8:50pm On Oct 26, 2021 |
Congrats, omo Moriamo! She would be proud of you in the grave. |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Nobody: 8:52pm On Oct 26, 2021 |
My house for Bayelsa big pass this one na just say we no dey loud am. |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by lexy2014: 8:54pm On Oct 26, 2021 |
ThickSharon123:Why did u leave him? |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by lexy2014: 8:55pm On Oct 26, 2021 |
IbrahimSkiba:Spacious go where? Bedrooms that one mattress will cover |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by CalebLebsco56(m): 9:04pm On Oct 26, 2021 |
Where una dey see this money....who b Qdot sef |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by CalebLebsco56(m): 9:05pm On Oct 26, 2021 |
justscorchone:Big lie |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Newton85: 9:11pm On Oct 26, 2021 |
Lol, which one be "mashion" again? |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Nobody: 9:18pm On Oct 26, 2021 |
Congratulations to him,
may nations,
people celebrate and
congratulate me always AMEN |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Isupaefugbemi00(m): 9:50pm On Oct 26, 2021 |
Any small thing, dem dey tag am "blood" even when they are not related. |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by EndBuhariNow(m): 10:14pm On Oct 26, 2021 |
paskal16:come ogun make I dash u land |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by paskal16: 10:16pm On Oct 26, 2021 |
EndBuhariNow:shut up Old man |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Nobody: 11:27pm On Oct 26, 2021 |
CalebLebsco56:Look me well |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Melaninprincess(f): 11:42pm On Oct 26, 2021 |
Congratulations to him. Saw this post while listening to his album with my freepods 3. Loving every bit of it. |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by paskal16: 5:32am On Oct 27, 2021 |
EndBuhariNow:as you take use ur mama and papa empty skull abi? retarddd ![]() Try repent ![]() |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by EndBuhariNow(m): 6:24am On Oct 27, 2021 |
paskal16:nah mè make u no know ur biological parent ? Pikin they picked from dustbins like u are meant for money sacrifice |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by Kakamorufu(m): 6:31am On Oct 27, 2021 |
Silentmoni:Na house dem call am now. U see anywhere dem put mansion there |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by paskal16: 6:35am On Oct 27, 2021 |
EndBuhariNow:you wey sabi ur parents why you come skull mine their cone heads ![]() Fear God you dis upcoming peasant ![]() |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by EndBuhariNow(m): 6:58am On Oct 27, 2021 |
paskal16:no, bastards their own skulls are more potent.... just volunteer because nah wetin god creates unah for ![]() |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by paskal16: 7:07am On Oct 27, 2021 |
EndBuhariNow:upcoming peasant try dey calm ur tits U dn chop? ![]() |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by EndBuhariNow(m): 7:10am On Oct 27, 2021 |
paskal16:bring ur head here lemme use ur skull fulfil destiny ![]() |
| Re: Singer, Qdot Acquires A New House (Photos) by God200(m): 7:25am On Oct 27, 2021 |
This is how people we celebrate me as well.by God grace |
Sophia Momodu Acquires A New House • Muyiwa Ademola Acquires A New House (Photos) • Kolawole Ajeyemi Acquires A New House (Photos) • 2 • 3 • 4
Tiwa Savage Covers Essay Of Africa Magazine • Bambam Gives Teddy-A Guitar As Birthday Gift, Poses With His Mother • Funke Adesiyan Stuns In Red Outfit. Fans React

.
