Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,414 members, 7,861,160 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 04:43 AM

Fun Time! Oyah Bounce Inside Let's Have Fun.. - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Fun Time! Oyah Bounce Inside Let's Have Fun.. (198 Views)

Regina Daniels And Her Step Daughters Having Fun Time / Uche Okoye To Wizkid "Let's Have Sex, Please" - Nigerians Blast Her / Davido And His Girlfriend, Chioma Have Fun In Barbados (Photos, Video) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fun Time! Oyah Bounce Inside Let's Have Fun.. by Mylordmygod1: 6:58pm On Nov 02, 2021
Sheh una hear say person go post house wey nobi her own for instagram say na she get am.. So when the owner call ahm out for instagram, she con reply on her timeline statu say;

'na house weh she no fit afford him wan dey post now'..

from today on, na motor wey no get tire i wan dey drive now..

drop yours, always end it with 'now'

abi make i add another one?
Re: Fun Time! Oyah Bounce Inside Let's Have Fun.. by dalass(f): 7:33pm On Nov 08, 2021
Mylordmygod1:
Sheh una hear say person go post house wey nobi her own for instagram say na she get am.. So when the owner call ahm out for instagram, she con reply on her timeline statu say;

'na house weh she no fit afford him wan dey post now'..

from today on, na motor wey no get tire i wan dey drive now..

drop yours, always end it with 'now'

abi make i add another one?

You want to ride car wet no get tire?

@ OP, how old are you now? grin

(1) (Reply)

Attention / See Reactions As Peter Okoye Takes Brother, Paul's Kids Out On Shopping In US / Rihanna: The Latest National Hero Of Barbados

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.