Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,972 members, 7,817,854 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:16 PM

Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word - Sports (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word (30246 Views)

Osimhen Replies Lookman With 14th Goal / As A Cristiano Ronaldo fan I Must Admit This Bitter Truth On Messi / John Ogu Angrily Replies Fan Who Said He Should Quit Social Media. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by OhBritannia(m): 11:37am On Nov 04, 2021
He is only showing he is NIGERIAN and proud of his Roots.
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Strerud: 11:37am On Nov 04, 2021
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Nobody: 11:38am On Nov 04, 2021
Na Edo boy you wan tell that wan... Esan for that matter??
Abeg guy live your life do what is right ...make people wey wan craze dey craze dey go for your matter...
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Nobody: 11:39am On Nov 04, 2021
Na Edo boy you wan tell that wan... Esan for that matter??
Abeg guy live your life do what is right ...make people wey wan craze dey craze dey go for your matter...
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by kingthreat(m): 11:39am On Nov 04, 2021
Person advising is very right. He is a top football figure in the world now and should be mindful of his posts. Turning your personal profile to a memes page does not put you in good light. Please only quote me if you have been well grounded in media and communications. Top personalities know why they are paying big for professionals to manage their social profiles.

9 Likes

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by adioolayi(m): 11:40am On Nov 04, 2021
DeDefinitive:
Don't ruin your career guy

By scoring goals week in week out and posting his thoughts

I don't know say na Twitter Posts Napoli sign am for
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Hector90(m): 11:41am On Nov 04, 2021
Make I salute my guys....

Osimhem
I.G odogwu
Achison
Kizito
Theo Manny
Emma


Na post wey I never post nah him I wan to dey post...
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by iezeiyida(m): 11:42am On Nov 04, 2021
Lol. Everybody cannot be a gentleman. Oshimehn only intended making his posts funny. Moreover, many girls or ladies will laugh seeing the post because nothing is bad about it....it's just a funny post so let him do what makes him happy so long as it's not illegal.
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by osuofia2(m): 11:44am On Nov 04, 2021
SEE BROKE ASS ADVICING A BILLIONAIRE.
AS YOU GET OPINION MAKE YOU KNOW SAY OTHERS GET OPINION TOO

1 Like

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Aarenasbaba(m): 11:49am On Nov 04, 2021
Special adviser on tweeter matters
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by ProphetofOdin: 11:56am On Nov 04, 2021
Allow the guy be a young adult abeg. Each time i see facebook remind me of my old post when i was in my early 20'si just smile at myself, because i won't post them now(not that the were bad but i prefer a very private life now). Life is a stage, Osimhen is being a young adult let him enjoy his young age joor.
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by sammytovic(m): 11:59am On Nov 04, 2021
kingthreat:
Person advising is very right. He is a top football figure in the world now and should be mindful of his posts. Turning your personal profile to a memes page does not put you in good light. Please only quote me if you have been well grounded in media and communications. Top personalities know why they are paying big for professionals to manage their social profiles.
Forge Jo! Everyone ain't same. So far the tweet doesn't affect anyone.
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by DeMekus: 12:00pm On Nov 04, 2021
Napoli forward Victor Osimhen, has reply Fan who cautious him on what to post on social media.

Afonja SKULLERs English embarassed

1 Like

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by kenzysmith: 12:01pm On Nov 04, 2021
kinglee007:
Na Italian Media and Italian Friends wey no dey mind their business, na him I won dey insult now. Shio!!!

Vic ma man, post more meme abeg. The harder they see, the harder they fall.
this how Nigerians keep pushing people until dey destroy their reputation guy stop supporting bad thing
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by JohnBullMySon: 12:03pm On Nov 04, 2021
Iamicekid:


Omo think comment just make me reason how low some people IQ dey for 9ja, person dey catch cruise dey make himself happy, how does that affect his performance on the field, no be everyone must take life serious and hard as u now, that’s why God create everyone different
Don't mind them. Even Elon Musk dey catch cruise for Twitter, and he is still successful.

2 Likes

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Cityfirstborn(m): 12:07pm On Nov 04, 2021
Osimhen is a young footballer with great potential, there is a reason great coaches like pep bans their players from frequent social media and partying. I remember when mendy was warned to limit time spent on social media and partying. He shouldnt let the few goals he is banging get into his head. As a young footballer you need 100% focus and attention to achieve your potential.

1 Like

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Nnannapat(m): 12:10pm On Nov 04, 2021
tutudesz:
Mr adviser fit dey Ikeja dey form Italian friends grin
I can bet my balls that the adviser doesn’t have any Italian friend.

2 Likes

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by DeDefinitive: 12:12pm On Nov 04, 2021
mayorkun101:
are you sure you won't rip me off . If I use my sweat write story finish cause it's common


Don't project your insecurities on me please
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by tutudesz: 12:14pm On Nov 04, 2021
Nnannapat:
I can bet my balls that the adviser doesn’t have any Italian friend.
Or media friend
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Wealthoptulent(m): 12:17pm On Nov 04, 2021
obembet:
Napoli forward Victor Osimhen, has reply Fan who cautious him on what to post on social media.


But Osimhen jokenly reply the fans and he wrote

Advice well received bro thanks,but the problem is,I no dey hear word and I get coconut head…tomorrow more memes to come




Tell am say GARRI DEY BEREKETE, we go use him head chow
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Zainabthegirl1(f): 12:29pm On Nov 04, 2021
Lol
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by mayorofyentown(m): 12:30pm On Nov 04, 2021
money way go make girls way i no born cal me daddy nai i day find.

1 Like

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by Daceline: 12:35pm On Nov 04, 2021
tutudesz:
Mr adviser fit dey Ikeja dey form Italian friends grin



Or Iyana Ipaja

1 Like

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by kinglee007(m): 12:47pm On Nov 04, 2021
kenzysmith:
this how Nigerians keep pushing people until dey destroy their reputation guy stop supporting bad thing

Shabby mentality na him dey kill most of una emotionally and psychologically. How will this comments he made destroy his reputation. And how is it a bad thing? Answer this questions correctly and maybe, just maybe you might grow out of the shabby mentality zone.
Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by tutudesz: 12:54pm On Nov 04, 2021
Daceline:




Or Iyana Ipaja
Or Kano grin

1 Like

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by seanjy4konji: 12:57pm On Nov 04, 2021
As long as the cruise doesnt affect anyone...

We all need some cruise to stay sane in life...

1 Like

Re: Osimhen's Replies Fan: I Get Coconut Head, I No Dey Hear Word by isax(m): 1:03pm On Nov 04, 2021
Leverage2021:
Esan Amaka

Carry go

That guy advising I swear he has not even seen an airport, see his dirty profile pic

the guy has achieved his aim 'to trend'

1 Like

(1) (2) (3) (Reply)

Man Utd Working Hard To Persuade Zidane To Replace Solskjaer / Biggest Match-fixing; Two Games That Ended 95-0 And 91-1 Being Investigated / Fans React To Lukas Modric Winning Ballon D'or 2018

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.