Start Saving And Stop Gambling - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Start Saving And Stop Gambling (657 Views)
| Start Saving And Stop Gambling by Wonderboy01(op): 9:06am On Dec 10, 2021 |
Upon all the Chelsea won , man.u won ,Liverpool won ... Never seen anybody won millions and post on this site b4 ![]() The truth is they never Won ,,, all they do in the comment section is catching cruise ![]() They always be like ------- Make arsenal win or 1.5 make I win this 7milla na NAIRALAND AUDIO WINNERS ![]() |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by Nobody: 11:09am On Dec 10, 2021 |
How do you expect someone to show you the money he won country hard my friend na kidnap be next target for the guy Wonderboy01: |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by Wonderboy01(op): 1:17pm On Dec 10, 2021 |
christianjoy:kidnap say wetin ,,, na faceless forum we dey ...... So nobody know anybody |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by Nobody: 1:19pm On Dec 10, 2021 |
Wonderboy01:I know you and I get ur tape |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by Wonderboy01(op): 1:22pm On Dec 10, 2021 |
awesonjr:wey I know be "tiwa savage " ![]() |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by Nobody: 7:25pm On Dec 10, 2021 |
Wonderboy01:ok na no prob send me your WhatsApp number e dey take start |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by Wonderboy01(op): 7:46pm On Dec 10, 2021 |
christianjoy:for wat ,,, u won bless me ![]() |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by Nobody: 11:24pm On Dec 10, 2021 |
Wonderboy01: ![]() |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by uthlaw: 11:54pm On Dec 10, 2021 |
Wonderboy01:that one no suppose concern sabi no b ur money! |
| Re: Start Saving And Stop Gambling by DoubleEngine007: 12:00am On Dec 11, 2021 |
uthlaw:Me tire for op o.. The one he dey waste for drink(alcohol) and olosho ,he forget that one.Come dey judge people when dey chase million with #100.. ![]() |
Gambling Habit Of A Woman • Belgian Goalkeeper Espeel Collapses, Dies After Saving Penalty • Kjaer Being Considered For AC Milan Captaincy After Saving Eriksen • 2 • 3 • 4
Tricks Used By Scammers To Scam Unsuspecting Punters: Beware • Romelu Lukaku Blasts The Belgian League After Racist Abuse Directed At Vincent K • Eguavoen A Failed Coach


