I Need Samsung S20 For 130k - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › I Need Samsung S20 For 130k (2377 Views)
| I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 9:49pm On Dec 15, 2021 |
Neat and faultless, if u have WhatsApp me on 08032199075 |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ken6488(m): 9:57pm On Dec 15, 2021 |
Stolen or cloned ![]() |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 10:09pm On Dec 15, 2021 |
ken6488:Oga clean copy The price is low but who knows dia may be someone dat needs d money urgently |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by PrinceInTheNort: 10:49pm On Dec 15, 2021 |
Na dem ![]() |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 12:24am On Dec 16, 2021 |
PrinceInTheNort:� |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by shopwiser: 6:59am On Dec 16, 2021 |
If you finish carry gun enter highway bros |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by pinkyruledworld(m): 7:11am On Dec 16, 2021*. Modified: 10:05am On Dec 16, 2021 |
Bro, you can only get s10 for that amount. No just allow people come dey abuse you anyhow. |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Styluss: 8:31am On Dec 16, 2021 |
ajoyeleke:why not buy s21 ultra for 100k? |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 8:33am On Dec 16, 2021 |
Styluss:Pls dnt attack me na There are always people who sell for money urgently☹️ |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by KAM3KAZI: 8:47am On Dec 16, 2021 |
Lol, unless you see a post advertising the phone for that price you will never find it |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Styluss: 9:06am On Dec 16, 2021 |
ajoyeleke:not attack...just a better option... I have 12pro max for 120k shaaa If u interested ![]() |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 9:17am On Dec 16, 2021 |
Styluss:I wish I can just get a strand of ur hair and take it to baba in ijebu Dat will be ur punishment ☹️☹️ |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Imustnottalk: 9:24am On Dec 16, 2021 |
Go buy phone wen you go land for prison |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by hansomb: 9:45am On Dec 16, 2021 |
You still get mind put Neat and faultless. |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Edimakan(m): 10:37am On Dec 16, 2021 |
Tecno user want upgrade ![]() Samsung isn't for you try redmi |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by WhiteAngels001(m): 11:48am On Dec 16, 2021 |
Add 10k lemme sell my neatly used S20 for you. Delivery is free but payment validates order. |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ken6488(m): 1:04pm On Dec 16, 2021 |
hansomb:The most painful part ![]() |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Vekydinho(m): 1:47pm On Dec 16, 2021 |
You be winch ajoyeleke: |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Nobody: 2:06pm On Dec 16, 2021 |
Wait till 2024 |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Flamees(m): 2:33pm On Dec 16, 2021 |
DubaiLandLord2:Normally ![]() |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 2:59pm On Dec 16, 2021 |
Vekydinho:U b wizard |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Bankyt90: 5:07pm On Dec 16, 2021 |
Lol op you're funny if anyone sells a s20 to you for that price check it well na either fufu or its stolen |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 5:41pm On Dec 16, 2021 |
Bankyt90:Bro I don see 160k own 3 days ago very sharp |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Soffyh(m): 7:54pm On Dec 16, 2021 |
ajoyeleke:big lie 9ja people ehn imagine this man wishing someone to get problems,for him to place his phone for sale for him to buy ![]() |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 9:00pm On Dec 16, 2021 |
Soffyh:Pele oo Afghanistan people |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Lordofalmajiri(f): 10:53pm On Dec 16, 2021 |
ajoyeleke:ThEm dey tell you something, you still dey claim....to slap you just dey hungry me |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 7:04am On Dec 17, 2021 |
Lordofalmajiri:I wish u can, so God can give ur people fortitude to bear d loss dat will follow |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by Lordofalmajiri(f): 7:28am On Dec 17, 2021 |
ajoyeleke:It's obvious you won't go far in Life... I just dey laugh you.
|
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by ajoyeleke(op): 8:12am On Dec 17, 2021 |
Lordofalmajiri:Omo komo � |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by d3cod3r(m): 12:26pm On Dec 17, 2021 |
pinkyruledworld:Even s10e na like 145 to 150k. Normal s10 should be like 160-170k. |
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by youngtee5(m): 2:04pm On Dec 19, 2021 |
I have S20 5G 12g 128gb Screen line and ink but still working well 140k
|
| Re: I Need Samsung S20 For 130k by iseoluwanimi: 4:40pm On Dec 19, 2021 |
haaa a device of almost 400k u want get am for 130k... till dey sell fufu reach ur side |
Best Video-making Phone For 130k? • Please Who Sell Samsung Super Fast Charger Here For Samsung S20 FE • Samsung S20 Ultra - Best Smartphone I Have Ever Used! • 2 • 3 • 4
Credits Keep Disappearing On My Blackberry • Facebook, Whatsapp Secretly Promoting Gay And Lesbianism Through Their Stickers • Tecno Plans To Set Up Manufacturing Plant In Nigeria

for him to buy