₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,990 members, 8,448,123 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 07:26 PM

Toggle theme

Catholic Singles Meet - Dating And Meet-up Zone (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceDating And Meet-up ZoneCatholic Singles Meet (5658 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 8:46pm On Nov 22, 2021
All of una go Don marry by now
Re: Catholic Singles Meet by Nknate: 9:15pm On Nov 23, 2021
Definitely, except village people tie Dem for coconut tree
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 9:41pm On Nov 23, 2021
Nknate:
Definitely, except village people tie Dem for coconut tree
grin grin
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 11:44am On Dec 15, 2021
cheesy cheesy not all oh!
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 3:57pm On Dec 17, 2021
levi22:
cheesy cheesy not all oh!
grin grin grin wetin you dey wait for?
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m):
Ebonygift:
grin grin grin wetin you dey wait for?
For you oh! As you don come now.
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 7:46am On Dec 18, 2021
grin grin grin grin grin
levi22:
For you oh! As you son come now.
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m):
Ebonygift:
grin grin grin wetin you dey wait for?
I dey wait for you, if you agree na for morning Mass e go set shocked.
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 11:40am On Dec 19, 2021
grin grin grin evening Mass on a weekday go make sense...... Lol
levi22:
I dey wait for you, if you agree na for morning Mass e go set shocked.
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 4:56pm On Dec 19, 2021
Ebonygift:
grin grin grin wetin you dey wait for?
I sent you an e-mail pls reply.
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 4:58pm On Dec 19, 2021
Ebonygift:
grin grin grin evening Mass on a weekday go make sense...... Lol
You sef dey reason like me toh e don set be that how much be wedding gown? My Parish priest is available anytime any day.
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 6:17pm On Dec 19, 2021
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
levi22:
You sef dey reason like me toh e don set be that how much be wedding gown? My Parish priest is available anytime any day.
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 9:49pm On Dec 19, 2021
Ebonygift:
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Still waiting...
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 10:40pm On Dec 19, 2021
levi22:
Still waiting...
replied
Re: Catholic Singles Meet by chilucy: 9:02pm On Dec 21, 2021
So this group still de exist
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 6:14am On Dec 23, 2021
Yes it is still existing.
Re: Catholic Singles Meet by FrankArc2022(m): 2:46pm On Jan 08, 2022
Am a Catholic please can I be hook up with a good Catholic girl please on 07033805357..
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 9:41pm On Jan 12, 2022
FrankArc2022:
Am a Catholic please can I be hook up with a good Catholic girl please on 07033805357..
grin grin grin only you from auchi and anambra... Only you Engr. Frank and pastor Frank. Only you need a sugar mummy... Guy comot from this Catholic thread
Re: Catholic Singles Meet by louken(m): 10:47pm On Jan 12, 2022
Ebonygift:
All of una go Don marry by now
Hehehe. Yes o.
Re: Catholic Singles Meet by doctor20202020(m): 5:28pm On Jan 20, 2022
Hi I need a serous and responsible lady to marry and interested lady call me or what's app me on +2348033196353 I DNT want liability pls
Re: Catholic Singles Meet by donkelvin10(m): 7:58pm On May 01, 2024
For RELIABLE✅ :
Hook up✔️
Sugar mummy/daddy✔️ and
Serious relationship CONNECTION✔️,
chat +2349023630072
1 2 3 Reply

Catholic Singles Whatsapp Group.Ijebu Singles Meet HereNIGERIAN Singles Meet here..234

Am Still Singl, And I Need A FriendNAIRALAND ROMANCE/S.EX CLUB! (check Out D Executives)Confess Your Love For Eve Here!