Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,448 members, 7,816,038 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 12:15 AM

Catholic Singles Meet - Dating And Meet-up Zone (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Catholic Singles Meet (5035 Views)

Catholic Singles Whatsapp Group. / Ijebu Singles Meet Here / NIGERIAN Singles Meet here.. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 8:46pm On Nov 22, 2021
All of una go Don marry by now

1 Like

Re: Catholic Singles Meet by Nknate: 9:15pm On Nov 23, 2021
Definitely, except village people tie Dem for coconut tree

1 Like

Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 9:41pm On Nov 23, 2021
Nknate:
Definitely, except village people tie Dem for coconut tree
grin grin

1 Like

Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 11:44am On Dec 15, 2021
cheesy cheesy not all oh!
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 3:57pm On Dec 17, 2021
levi22:
cheesy cheesy not all oh!
grin grin grin wetin you dey wait for?
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 8:30pm On Dec 17, 2021
Ebonygift:
grin grin grin wetin you dey wait for?
For you oh! As you don come now.
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 7:46am On Dec 18, 2021
grin grin grin grin grin
levi22:

For you oh! As you son come now.
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 12:54pm On Dec 18, 2021
Ebonygift:
grin grin grin wetin you dey wait for?
I dey wait for you, if you agree na for morning Mass e go set shocked.
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 11:40am On Dec 19, 2021
grin grin grin evening Mass on a weekday go make sense...... Lol
levi22:

I dey wait for you, if you agree na for morning Mass e go set shocked.

1 Like

Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 4:56pm On Dec 19, 2021
Ebonygift:
grin grin grin wetin you dey wait for?

I sent you an e-mail pls reply.
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 4:58pm On Dec 19, 2021
Ebonygift:
grin grin grin evening Mass on a weekday go make sense...... Lol

You sef dey reason like me toh e don set be that how much be wedding gown? My Parish priest is available anytime any day.
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 6:17pm On Dec 19, 2021
grin grin grin grin grin grin grin grin grin
levi22:


You sef dey reason like me toh e don set be that how much be wedding gown? My Parish priest is available anytime any day.
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 9:49pm On Dec 19, 2021
Ebonygift:
grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Still waiting...
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 10:40pm On Dec 19, 2021
levi22:


Still waiting...
replied

1 Like

Re: Catholic Singles Meet by chilucy: 9:02pm On Dec 21, 2021
So this group still de exist
Re: Catholic Singles Meet by levi22(m): 6:14am On Dec 23, 2021
Yes it is still existing.

1 Like

Re: Catholic Singles Meet by FrankArc2022(m): 2:46pm On Jan 08, 2022
Am a Catholic please can I be hook up with a good Catholic girl please on 07033805357..
Re: Catholic Singles Meet by Ebonygift(f): 9:41pm On Jan 12, 2022
FrankArc2022:
Am a Catholic please can I be hook up with a good Catholic girl please on 07033805357..
grin grin grin only you from auchi and anambra... Only you Engr. Frank and pastor Frank. Only you need a sugar mummy... Guy comot from this Catholic thread

2 Likes

Re: Catholic Singles Meet by louken(m): 10:47pm On Jan 12, 2022
Ebonygift:
All of una go Don marry by now
Hehehe. Yes o.

1 Like

Re: Catholic Singles Meet by doctor20202020(m): 5:28pm On Jan 20, 2022
Hi I need a serous and responsible lady to marry and interested lady call me or what's app me on +2348033196353 I DNT want liability pls
Re: Catholic Singles Meet by donkelvin10(m): 7:58pm On May 01
For RELIABLE✅ :
Hook up✔️
Sugar mummy/daddy✔️ and
Serious relationship CONNECTION✔️,
chat +2349023630072

(1) (2) (3) (Reply)

Text Messages Club / How Handsome Is This Guy / Whatsapp Group For Married People

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.