My New Year Rice 2022 - Food (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › My New Year Rice 2022 (34649 Views)
| Re: My New Year Rice 2022 by Tos87(m): 5:43pm On Jan 01, 2022*. Modified: 6:11pm On Jan 01, 2022 |
See my new year stew
|
| Re: My New Year Rice 2022 by PrudencyFeats: 5:44pm On Jan 01, 2022 |
kheny12:Lol... You no get joy ooo. Anyway he explained he ran out of gas. But how are we sure say op sabi cook... Abi na damage control he dey use |
| Re: My New Year Rice 2022 by PrudencyFeats: 5:46pm On Jan 01, 2022 |
Ejiakusmith:Make we hear word joor... Do your own make we see |
| Re: My New Year Rice 2022 by Yuneehk(f): 5:46pm On Jan 01, 2022 |
Funny thing is those yabbing his rice won't be able to cook something like it. You try. Just be more careful with the water next time. |
| Re: My New Year Rice 2022 by doctore212(m): 5:47pm On Jan 01, 2022 |
Me na olosho dey hungry me this morning. Anyway I manage see one wey gree collect 2500 for all night today. My new year don start . Something must kill a man |
| Re: My New Year Rice 2022 by JoyousFurnitire(m): 5:48pm On Jan 01, 2022 |
danduchi:Lmao ![]() |
| Re: My New Year Rice 2022 by smokeyupu(m): 5:48pm On Jan 01, 2022 |
You try |
| Re: My New Year Rice 2022 by phemmyfour: 5:57pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Soggy rice Bad cooking skills there |
| Re: My New Year Rice 2022 by friday2011(m): 5:57pm On Jan 01, 2022 |
|
| Re: My New Year Rice 2022 by Oluwasaudy(m): 6:03pm On Jan 01, 2022 |
Why your rice come be like asaro(porridge) like this Rollsnjaguar: |
| Re: My New Year Rice 2022 by Holuwaseun001(m): 6:07pm On Jan 01, 2022 |
issoky |
| Re: My New Year Rice 2022 by everythinggirly(f): 6:11pm On Jan 01, 2022 |
Nice |
| Re: My New Year Rice 2022 by Odewaleadesoye(m): 6:13pm On Jan 01, 2022*. Modified: 9:32am On Jan 20, 2024 |
| Re: My New Year Rice 2022 by fineboynl(m): 6:16pm On Jan 01, 2022 |
Local rice for fried rice and jellof?? I will walker pass. |
| Re: My New Year Rice 2022 by Naija4love(m): 6:19pm On Jan 01, 2022 |
danduchi:haha try clap for the guy small make him get small joy for this year you go kill person which one be porridge rice again biko |
| Re: My New Year Rice 2022 by sharpwriter(m): 6:20pm On Jan 01, 2022 |
Odewaleadesoye:That's a new variety of rice you came out with, the first of its kind, courtesy of 2022 ![]() |
| Re: My New Year Rice 2022 by nerus419(m): 6:22pm On Jan 01, 2022 |
Pounded Rice ![]() |
| Re: My New Year Rice 2022 by West2019(m): 6:31pm On Jan 01, 2022 |
if police arrest you my hand no dey ooo |
| Re: My New Year Rice 2022 by obyno1011(m): 6:35pm On Jan 01, 2022 |
First meal
|
| Re: My New Year Rice 2022 by iluvdonjazzy: 6:41pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:weldone, the rice no even try at all. |
| Re: My New Year Rice 2022 by Champneys: 6:41pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:You for no post that thing for here. |
| Re: My New Year Rice 2022 by Nobody: 6:46pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Please upload your details U need something better and richer. |
| Re: My New Year Rice 2022 by Estellie: 6:47pm On Jan 01, 2022 |
| Re: My New Year Rice 2022 by Danielmegg(m): 6:48pm On Jan 01, 2022 |
Ejiakusmith:na better EBA b dat |
| Re: My New Year Rice 2022 by hope4nigeria(m): 6:49pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Op your rice over cooked |
| Re: My New Year Rice 2022 by 1Sharon(f): 6:58pm On Jan 01, 2022 |
OP the lord is your strength. |
| Re: My New Year Rice 2022 by Sleekfingers: 6:58pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:This na petepete rice o |
| Re: My New Year Rice 2022 by Orente21(f): 6:59pm On Jan 01, 2022 |
MALIGNANTGuest:Happy New year sir |
| Re: My New Year Rice 2022 by babavik: 7:10pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Is this green rice or fried rice ?? ![]() That chicken looks familiar ![]() |
| Re: My New Year Rice 2022 by techWriter3: 7:14pm On Jan 01, 2022 |
Happy new year manager... lst to clarification on 1/1/2022... |
| Re: My New Year Rice 2022 by Rollsnjaguar(op): 7:18pm On Jan 01, 2022 |
peppermint7:I just had to try out something sha, women are trying o. Is not easy to cook o |
| Re: My New Year Rice 2022 by Rollsnjaguar(op): 7:20pm On Jan 01, 2022 |
shawnfamous:Thanks, I will adjust next time. |
My New Pot Is Turning Brown After Cooking With It • In Need Of A Professional Chef For My New Hotel • My New Fish Grilling Recipe.. It's Da Bomb! (new Recipe Alert) • 2 • 3 • 4
The 4 Disadvantages Of Coca-cola And Pepsi Being Kept Away From U By D Companies • 10 Hausa Foods You Need To Taste Before You Die. • Cooking Or Eating Out As A Single Person? Which Is More Cost Effective?





