Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,252 members, 7,815,378 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / My New Year Rice 2022 (34097 Views)
In Need Of A Professional Chef For My New Hotel / My New Fish Grilling Recipe.. It's Da Bomb! (new Recipe Alert) (2) (3) (4)
Re: My New Year Rice 2022 by Tos87(m): 5:43pm On Jan 01, 2022 |
See my new year stew
|
Re: My New Year Rice 2022 by PrudencyFeats: 5:44pm On Jan 01, 2022 |
kheny12: Lol... You no get joy ooo. Anyway he explained he ran out of gas. But how are we sure say op sabi cook... Abi na damage control he dey use |
Re: My New Year Rice 2022 by PrudencyFeats: 5:46pm On Jan 01, 2022 |
Ejiakusmith: Make we hear word joor... Do your own make we see |
Re: My New Year Rice 2022 by Yuneehk(f): 5:46pm On Jan 01, 2022 |
Funny thing is those yabbing his rice won't be able to cook something like it. You try. Just be more careful with the water next time. |
Re: My New Year Rice 2022 by doctore212(m): 5:47pm On Jan 01, 2022 |
Me na olosho dey hungry me this morning. Anyway I manage see one wey gree collect 2500 for all night today. My new year don start . Something must kill a man |
Re: My New Year Rice 2022 by JoyousFurnitire(m): 5:48pm On Jan 01, 2022 |
danduchi: Lmao |
Re: My New Year Rice 2022 by smokeyupu(m): 5:48pm On Jan 01, 2022 |
You try |
Re: My New Year Rice 2022 by phemmyfour: 5:57pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Soggy rice Bad cooking skills there 1 Like |
Re: My New Year Rice 2022 by friday2011(m): 5:57pm On Jan 01, 2022 |
1 Like
|
Re: My New Year Rice 2022 by Oluwasaudy(m): 6:03pm On Jan 01, 2022 |
Why your rice come be like asaro(porridge) like this Rollsnjaguar: |
Re: My New Year Rice 2022 by Holuwaseun001(m): 6:07pm On Jan 01, 2022 |
issoky |
Re: My New Year Rice 2022 by everythinggirly(f): 6:11pm On Jan 01, 2022 |
Nice |
Re: My New Year Rice 2022 by Odewaleadesoye(m): 6:13pm On Jan 01, 2022 |
Re: My New Year Rice 2022 by fineboynl(m): 6:16pm On Jan 01, 2022 |
Local rice for fried rice and jellof?? I will walker pass. |
Re: My New Year Rice 2022 by Naija4love(m): 6:19pm On Jan 01, 2022 |
danduchi:haha try clap for the guy small make him get small joy for this year you go kill person which one be porridge rice again biko |
Re: My New Year Rice 2022 by sharpwriter(m): 6:20pm On Jan 01, 2022 |
Odewaleadesoye:That's a new variety of rice you came out with, the first of its kind, courtesy of 2022 |
Re: My New Year Rice 2022 by nerus419(m): 6:22pm On Jan 01, 2022 |
Pounded Rice |
Re: My New Year Rice 2022 by West2019(m): 6:31pm On Jan 01, 2022 |
if police arrest you my hand no dey ooo |
Re: My New Year Rice 2022 by obyno1011(m): 6:35pm On Jan 01, 2022 |
First meal
|
Re: My New Year Rice 2022 by iluvdonjazzy: 6:41pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:weldone, the rice no even try at all. |
Re: My New Year Rice 2022 by Champneys: 6:41pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar: You for no post that thing for here. |
Re: My New Year Rice 2022 by Nobody: 6:46pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Please upload your details U need something better and richer. |
Re: My New Year Rice 2022 by Estellie: 6:47pm On Jan 01, 2022 |
danduchi: |
Re: My New Year Rice 2022 by Danielmegg(m): 6:48pm On Jan 01, 2022 |
Ejiakusmith:na better EBA b dat |
Re: My New Year Rice 2022 by hope4nigeria(m): 6:49pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Op your rice over cooked |
Re: My New Year Rice 2022 by 1Sharon(f): 6:58pm On Jan 01, 2022 |
OP the lord is your strength. |
Re: My New Year Rice 2022 by Sleekfingers: 6:58pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar: This na petepete rice o |
Re: My New Year Rice 2022 by Orente21(f): 6:59pm On Jan 01, 2022 |
MALIGNANTGuest:Happy New year sir 1 Like |
Re: My New Year Rice 2022 by babavik: 7:10pm On Jan 01, 2022 |
Rollsnjaguar:Is this green rice or fried rice ?? That chicken looks familiar |
Re: My New Year Rice 2022 by techWriter3: 7:14pm On Jan 01, 2022 |
Happy new year manager... lst to clarification on 1/1/2022... |
Re: My New Year Rice 2022 by Rollsnjaguar(m): 7:18pm On Jan 01, 2022 |
peppermint7: I just had to try out something sha, women are trying o. Is not easy to cook o |
Re: My New Year Rice 2022 by Rollsnjaguar(m): 7:20pm On Jan 01, 2022 |
shawnfamous: Thanks, I will adjust next time. |
Easter Peppered Chicken Recipe. / “yorubas Cook Jollof Rice Better Than Igbos” - Nigerian Man Says / How I And Friends Celebrated World Food Day!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |