AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English (44341 Views)
| AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Idamond(op): 10:43pm On Jan 19, 2022 |
We dey congratulate the Super Eagles as dem top their group for #AFCON2021, and we wish dem beta luck for the knockout stage. Up Naija. ���https://www.facebook.com/187991754570725/posts/5039000769469775/
|
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Nobody: 10:52pm On Jan 19, 2022*. Modified: 7:49am On Jan 20, 2022 |
best team so far the cup is ours |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by DispatcherLagos: 10:56pm On Jan 19, 2022 |
That's mockery |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by jesvic91(m): 11:08pm On Jan 19, 2022 |
NFF should go to Genot Rohr's house and sack that man again |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by JohnnyBling(m): 11:17pm On Jan 19, 2022 |
DispatcherLagos:From what point of view is that? |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Treasure17(m): 11:17pm On Jan 19, 2022 |
There's this inner satisfaction when you watch the eagles play. God will judge Rohr. |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by DispatcherLagos: 11:23pm On Jan 19, 2022 |
JohnnyBling:from the language point of view. Could have made more sense if they congratulated us with good English language |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Tokskob2008: 11:33pm On Jan 19, 2022 |
jesvic91:Lol..... Plus he should refund at least 50% of the salary paid to him throughout his tenure as head coach. |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by JohnnyBling(m): 11:44pm On Jan 19, 2022 |
DispatcherLagos:It even made more sense posting it in pidgin, it shows our uniqueness. Moreover, it sells our own English to the world. Pidgin na our own, "good English" isn't original. |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by paulolee(m): 2:36am On Jan 20, 2022*. Modified: 7:15am On Jan 20, 2022 |
this laliga tweeter guy n dt seria a own self too dey patronize us... i hear sadiq play for Spanish club ameria in league 2, maybe DM de happy say d scrap finally score....big waste the shocking tin was seeing eguavon very happy dt sadiq finally scored a goal, hope its not wat m thinking? sure say sadiq strong leg for abuja never promise our coach better moni if him slot score?? |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by paulolee(m): 2:36am On Jan 20, 2022*. Modified: 7:16am On Jan 20, 2022 |
DispatcherLagos:English is a borrowed language.....pidgin is ours n connects well with us, na same u go happy if u hear any big name like cr7 or messi de speak pidgin o.. |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by paulolee(m): 2:37am On Jan 20, 2022*. Modified: 7:37am On Jan 20, 2022 |
jesvic91:yes o..dey should move with sars n also arrest dt rhor for fraud bcox d man scam us for years we kum tink say super eagles no get better player atall..
|
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by PDPGuy: 4:30am On Jan 20, 2022 |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by FERNANDEZISBACK: 4:30am On Jan 20, 2022 |
And someone said they are mocking Nigeria? ![]() Pidgin or English congratulation na congratulation..or you wan chop the English? ![]() |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by AsomArchitectNG(m): 4:30am On Jan 20, 2022 |
Well-done boys |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by MANNABBQGRILLS: 4:31am On Jan 20, 2022*. Modified: 6:37am On Jan 20, 2022 |
Yessssss ooooooo. Thanks La Liga.....
|
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by daddytime(m): 4:32am On Jan 20, 2022*. Modified: 8:08am On Jan 20, 2022 |
The Eagles are becoming Super again... Gerout Roar was on a covert/clandestine mission to render the Eagles featherles... |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:32am On Jan 20, 2022 |
paulolee:OGA dey chill small small na ![]() |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by shigishege: 4:32am On Jan 20, 2022 |
No be Nigeria man write am for La Liga?? |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Nobody: 4:32am On Jan 20, 2022*. Modified: 7:47am On Jan 20, 2022 |
Success has many friend. Ghana how many greetings have you received even from clubs? My greetings to wale from super eagles camps |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:33am On Jan 20, 2022 |
FERNANDEZISBACK:and na we get the pidgin ooo |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:33am On Jan 20, 2022 |
shigishege:no be Nigeria man oo,na warri man write am ![]() |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by FERNANDEZISBACK: 4:34am On Jan 20, 2022 |
Topmaike007:So what? |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Streetpriest1: 4:35am On Jan 20, 2022 |
jesvic91:Abi,he needs to pay for damages he caused to our team. |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by ATEAMS: 4:36am On Jan 20, 2022 |
Nassoo |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:36am On Jan 20, 2022 |
FERNANDEZISBACK:OGA dey chill when British no gree congratulations us then allow Spanish use wetin Dem know to holla us |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:37am On Jan 20, 2022 |
Streetpriest1:na damages the man go pay |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Teejay13(m): 4:37am On Jan 20, 2022 |
Even the Europeans are feeling us now. Wow, really a good time to be a naija. |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by simplistical: 4:38am On Jan 20, 2022 |
DispatcherLagos:oga be calming down na congrats to eagles |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Drsnives(m): 4:38am On Jan 20, 2022 |
Check am wella no be their verified account oo.. |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by FERNANDEZISBACK: 4:40am On Jan 20, 2022 |
Topmaike007:What are you even talking about here? do you even understand what you are saying? |
| Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:41am On Jan 20, 2022 |
FERNANDEZISBACK:na you know oo nde good English |
AS Roma Celebrate Nigeria Win Over Benin In Pidgin • Anthony Joshua Cut Cake With His Family To Celebrate Nigeria's 59th Independence • Fikayo Tomori And Tammy Abraham Celebrate Nigeria's 59th Independence Day • 2 • 3 • 4
Anthony Joshua Self-Isolating After Contact With Prince Charles • Afghan Women Footballers Evacuated By Australian Government After Plea • Argentina Vs Australia: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 1) On 3rd Dec 2022
