Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos (54726 Views)
| Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Priscy01(op): 8:32am On Jan 28, 2022 |
Singer Temilade Openiyi aka Tems on Thursday shared photos of herself showing off her cleavage, Igbere TV reports.https://twitter.com/temsbaby/status/1486667498183344134?t=GH3EPjW-h4DO1iRBZtk9Cw&s=19
|
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Jessi04: 8:35am On Jan 28, 2022*. Modified: 12:14pm On Jan 28, 2022 |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by mymadam(m): 8:40am On Jan 28, 2022 |
![]() |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by slawormiir: 8:41am On Jan 28, 2022*. Modified: 9:17am On Jan 28, 2022 |
Damnnn niggar Good for her See as she sweet for night I still adore and used to night life than day time The serenity, quietness, calmness that comes along with night is second to non |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Nobody: 8:49am On Jan 28, 2022 |
Na her ass I wan see abeg. Btw dem don dey spoil dis babe for me. Sweet girl |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by andysmith123(m): 8:50am On Jan 28, 2022 |
make una leave omah lay girlfriend alone o |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Nbotee(m): 8:52am On Jan 28, 2022 |
Na small small.. Na her behind everybody dey wait for |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Gallantbaby: 9:09am On Jan 28, 2022 |
Too bad |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by pretydiva(f): 9:37am On Jan 28, 2022 |
Mctewww. My friend cover that thing and getat |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Dreytonisback(m): 9:38am On Jan 28, 2022 |
This mumu , she go dey hide yansh wey God give her for free Even Simi wey no get yansh dey show breast Tiwa dey show yansh and even toto join Niniola dey show yansh steadily Teni no sexy so no level Seyi shay dey show yansh Yemi alade dey show yansh Ayra star dey show her small yansh This one wey God bless with the yansh go dey hide am make men dey salivate ![]() Cardi b show yansh Nicki Minaj show yansh Steff London show yansh Ms banks show yansh Rihanna show yansh with breast join You wey just start yesterday you they form otherwise, well thank God for wizkid's featuring By now na ordinary music producer for they use you shine Lights up my kpoli in peace
|
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by DonBenny77(m): 9:51am On Jan 28, 2022*. Modified: 12:18pm On Jan 28, 2022 |
Once a good girlz gone bad she's gone forever |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Nobody: 10:20am On Jan 28, 2022 |
DonBenny77:song cry Jay z |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Gadafii: 10:39am On Jan 28, 2022 |
Please if you are among the few waiting for the day tems will show her backside without wearing oversized clothes, like this post ![]() The nyash dey back, but u go dey see am from front ![]() |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by meobizy(m): 11:07am On Jan 28, 2022 |
Give her three years and she’ll get used to the attention. I don’t blame her, she’s still young and the fame is overwhelming. She’ll kpensh lucky fans, sha, that’s a given. |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Matheusmartin: 11:38am On Jan 28, 2022 |
na her asss dey my eye.. ![]() |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by DonBenny77(m): 11:55am On Jan 28, 2022 |
cassidy1996: ![]() |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Damidave1124(m): 12:05pm On Jan 28, 2022 |
This girl don dey spoil small small ooo. She used to cover up before. She's cute though |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by CodedWealth(m): 12:05pm On Jan 28, 2022*. Modified: 6:17am On Jan 29, 2022 |
Indecency pays in the show biz... That's just it. It's called show biz for a reason... |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Ofadaman(m): 12:06pm On Jan 28, 2022 |
Was only a matter of time |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Princeadebayo11(m): 12:06pm On Jan 28, 2022 |
Ha |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by merits(m): 12:06pm On Jan 28, 2022 |
![]() How can I unseen this? |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by samuel19222(m): 12:06pm On Jan 28, 2022 |
![]() |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by olu77(m): 12:06pm On Jan 28, 2022 |
Finally, they must have told her she can't escape it if she must blow higher...atleast they allow her to wear bra |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by iCauseTrouble: 12:06pm On Jan 28, 2022 |
![]() |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Justinlean02(m): 12:07pm On Jan 28, 2022 |
Cool |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by badboyTee(m): 12:07pm On Jan 28, 2022 |
This mumu gal is now proud nowadays she no release hits again na body she dey release waiting till her star fades away ![]() |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by Sucolee(m): 12:07pm On Jan 28, 2022 |
Shine shine BBY..... |
| Re: Singer Tems Shows Off Cleavage In New Photos by iTearHerToto: 12:07pm On Jan 28, 2022 |
Flabby breasts No wonder she no dey like show body.. Pukes ![]() |
Singer Tems Shows Off Her Huge Backside In Bikini (photos) • Wizkid 2nd Baby Mama, Binta Diamond Shows Off Cleavage In These Sultry Photos • Queeneth Agbor Bares Massive Cleavage In New Birthday Photos • 2 • 3 • 4
Jim Iyke Launches Mr Taxi (Photos) • BBNaija Cross Ike: My Nude Video On Snapchat Was A Mistake • Pretty Mike Gets. A Sex Doll For His Birthday (Photos/Video)







