I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig (837 Views)
| I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 4:43pm On Jan 31, 2022 |
This match is in the German third division league and from all indications verl will neatly defeat braunschweig.I have staked 5000 naira on this match,though in football anything is possible but as a risk taker I am ready for the unexpected.From my calculation verl should win this match.credit uyimarshal@yahoo.com |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 4:45pm On Jan 31, 2022 |
The odd is 3.70 with 5000 naira to win 18000 |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by Nobody: 5:40pm On Jan 31, 2022 |
The remaining 500 is jara |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 6:08pm On Jan 31, 2022 |
christianjoy:abi lol. |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by Emwiz: 7:36pm On Jan 31, 2022 |
guobe:I think u are winning it they are leading 1:0 |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by Nobody: 7:38pm On Jan 31, 2022 |
guobe:Am not a high staker so I bet with sense money no easy nowadays |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 7:38pm On Jan 31, 2022 |
Emwiz:38 minutes played do far verl leading |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 7:40pm On Jan 31, 2022 |
christianjoy:me too I bet with sense I get plenty 5000 so if one 5000 go e no de pain me |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by Nobody: 7:47pm On Jan 31, 2022 |
guobe:abi na but na sporty bet I dey use even 500 you go cash out put for bank |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 7:58pm On Jan 31, 2022 |
christianjoy:I collect more than 150k from them last week so if dem collect this 5k e no too bad |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by Stepfohmario(m): 9:42pm On Jan 31, 2022 |
You are a great man, I am captain who studies with you at peter's shop. System showing home on my radar, and we thought it will eventually end in a draw. They played 1:1. You are a great man. |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by soundOsonic: 10:09pm On Jan 31, 2022 |
Stepfohmario:So him 5k don go? |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by bestpunterever: 10:22pm On Jan 31, 2022 |
soundOsonic:no o, they refund the 5k tomorrow base on say na mistake bet |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 11:06pm On Jan 31, 2022 |
Stepfohmario:yep we saw a draw coming out together,it was close thanks. |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by guobe(op): 11:07pm On Jan 31, 2022 |
bestpunterever:abeg tell am well lol when people 1 million de go dem no loud am lol |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by Nobody: 10:43am On Feb 01, 2022 |
. abeg I get small change for melbet how I fit remove am I no get sub any way to remove am |
| Re: I Staked 5000 Naira For Verl To Beat Braunschweig by Nobody: 11:44am On Feb 01, 2022 |
leody:na sporty bet fit do that one even if na #2naira you go withdraw |
UFC 276 : I Just Staked Huge Amount Of Money Against The Stylebender • Ogenyi Onazi Pays 1.5million Naira For Sanni Emmanuel Surgery • See Why Manchester United Fans Support Manchester City To Beat Their Club • 2 • 3 • 4
Ahmed Musa: A Nigerian Football Legend Par Excellence. • Top 10 Teams With The Highest Transfer Spending In The 21st Century • Nigeria Super Eagles Players Who Are Struggling Financially