Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,620 members, 7,816,552 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:04 PM

I Just Killed This Ribbon Snake. - Nairaland / General (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / I Just Killed This Ribbon Snake. (44722 Views)

I Just Killed This Snake In My Room. / We Just Killed This Snake In Our Compound / A Big Snake I Just Killed In Front Of My House Now. What's The Name ? (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: I Just Killed This Ribbon Snake. by Decryptor(m): 10:20am On Feb 11, 2022
Starzo:

You be big fool...if u get mind, abeg show for Alaka then hit me up. I knee down dey beg you, enter alaka anytime you get chance. ...I nor get time for threat again. u don already talk pass yourself lydis

So na Alaka you dey so?

Na to just ping my guys wey dey Alegbo make dem trace you. Na to nack you throway inside that river wey dey near Otokutu market.

PM me your full name and number if your mama born you well
Re: I Just Killed This Ribbon Snake. by Starzo: 11:00am On Feb 11, 2022
Decryptor:


So na Alaka you dey so?

Na to just ping my guys wey dey Alegbo make dem trace you. Na to nack you throway inside that river wey dey near Otokutu market.

PM me your full name and number if your mama born you well
your papa na bastard... idiot goat..u nor get mind fight the fight you dey talk about guys ...enter alaka with those your imaginary guys then let me know say you don show...if your mama nor be useless ashawo ehn, show your pic then enter alaka... legbere go dey nairaland dey make mouth

I nor go threaten or reply you again...if u get mind, show ur pic then enter alaka..
Re: I Just Killed This Ribbon Snake. by Decryptor(m): 11:19am On Feb 11, 2022
Starzo:

your papa na bastard... idiot goat..u nor get mind fight the fight you dey talk about guys ...enter alaka with those your imaginary guys then let me know say you don show...if your mama nor be useless ashawo ehn, show your pic then enter alaka... legbere go dey nairaland dey make mouth

I nor go threaten or reply you again...if u get mind, show ur pic then enter alaka..

I must find you!
Re: I Just Killed This Ribbon Snake. by Aderr: 8:49am On May 20, 2022
cheesy

(1) (2) (3) (4) (Reply)

190 And Theseeker! / Who Would You Stand For Among The Following People And Give Your Reasons? / Only Daughter Dies In An Accident In Anambra, Friends Mourn (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.